Posted: at | |
| |||||
princedafe, this is not your post dude, but 50cent ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
me no like fat guys ooooooooooooo...lol Reply
| |||||
slim average guys like moi be hot cake..... Reply
| |||||
eziokwu Reply
| |||||
ezigbote eziokwu Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 01:51 PM slim average guys like moi be hot cake..... Na who dey decieve you sef?
| |||||
whether fat or slim wht matter most is love. Reply
| |||||
Hmmmmmmmmmmmmmm Reply
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 02:10 PM Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 01:51 PM slim average guys like moi be hot cake..... Na who dey decieve you sef? decieve me wetin?..... i dey see the evidence... babes dey line up everyday dey beg for my autograph
| |||||
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 02:30 PM Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 02:10 PM Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 01:51 PM slim average guys like moi be hot cake..... Na who dey decieve you sef? decieve me wetin?..... i dey see the evidence... babes dey line up everyday dey beg for my autograph hahahaahahaha....blings i beg i no fit laugh you hie
| |||||
manu4real, thanks jare dont mind missybarbie ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: helenlosoha on 27-01-2011 01:33 PM me no like fat guys ooooooooooooo...lol Dem no ask yu na any body wen see yu no se yu no need fat guy.
| |||||
Quote from: 50scent on 27-01-2011 04:09 PM manu4real, thanks jare dont mind missybarbie who wan mind u kwan?
| |||||
HMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMM BLINGS STOP ATTACKING MA HUSBAND Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
i sorry for u....... of all men na 25cent u see...... ur eye go still see ur ear Reply
| |||||
What if he is fat but can still do whatever u want? Reply
| |||||
blings_is_back, where in desert are u from sahara or sand fallow ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 50scent on 27-01-2011 06:33 PM blings_is_back, where in desert are u from sahara or sand fallow no talk to my sweetheart like dis oooo ![]() ![]()
| |||||
FlyMamacita, Yeah good for you blin blin ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)