abeg make una come see mrvoue head



Posted: at | |
abeg make una come see mrvoue head ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:49 PM taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sydneyiyke on 2-02-2011 02:17 PM Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:49 PM taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. ![]() ![]() ya mess de smell well well abi? guy pls cock ur mouth.. ok, i don see u..u open ur mouth
| |||||
Quote from: uchechrs on 2-02-2011 04:13 PM Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:49 PM taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo![]() ![]() ok na..meaning say i don am 4 u 2 know sey e n dey smell ![]() ![]()
| |||||
Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:49 PM taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. ![]() ![]() u sabi mess? by the way who be river? ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 2-02-2011 03:01 PM Quote from: Kristiantus on 2-02-2011 12:20 PM Quote from: mrvoue on 1-02-2011 09:26 AM Quote from: Teeteeylaryor on 31-01-2011 04:42 PM testing microphone ooooo omolopa testing one site ni ooooooo baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just wait for kris to come ooooo cos u don put ur hand for tortoise nyash ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 2-02-2011 03:59 PM oooobbooooooyyy! hahahahahaabeg make una come see mrvoue head ![]() ![]() ![]() we don see am ooooo na wetin God use bless am be that ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: nellkiss on 2-02-2011 08:54 PM Quote from: uchechrs on 2-02-2011 04:13 PM Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:49 PM taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo![]() ![]() ok na..meaning say i don am 4 u 2 know sey e n dey smell ![]() ![]() soak-away dey ur belle abi na for ur nyash ee dey? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 3-02-2011 06:28 AM Quote from: mrvoue on 2-02-2011 03:01 PM Quote from: Kristiantus on 2-02-2011 12:20 PM Quote from: mrvoue on 1-02-2011 09:26 AM Quote from: Teeteeylaryor on 31-01-2011 04:42 PM testing microphone ooooo omolopa testing one site ni ooooooo baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just wait for kris to come ooooo cos u don put ur hand for tortoise nyash ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 10:00 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 3-02-2011 10:19 AM Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 10:00 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nuttin jare just dey undecided!! ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 08:10 PM Quote from: mrvoue on 3-02-2011 10:19 AM Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 10:00 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nuttin jare just dey undecided!! ![]() that one no be problem cuz you no fit decide anything ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 3-02-2011 08:31 PM Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 08:10 PM Quote from: mrvoue on 3-02-2011 10:19 AM Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 10:00 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nuttin jare just dey undecided!! ![]() that one no be problem cuz you no fit decide anything ![]() ![]() pbtpbtpbtpbtpbtpbtpbtpbtpbt
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 3-02-2011 06:31 AM Quote from: nellkiss on 2-02-2011 08:54 PM Quote from: uchechrs on 2-02-2011 04:13 PM Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:49 PM taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo![]() ![]() ok na..meaning say i don am 4 u 2 know sey e n dey smell ![]() ![]() soak-away dey ur belle abi na for ur nyash ee dey? ![]() ![]() skypon........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 3-02-2011 09:46 AM Quote from: Skypon2002 on 3-02-2011 06:28 AM Quote from: mrvoue on 2-02-2011 03:01 PM Quote from: Kristiantus on 2-02-2011 12:20 PM Quote from: mrvoue on 1-02-2011 09:26 AM Quote from: Teeteeylaryor on 31-01-2011 04:42 PM testing microphone ooooo omolopa testing one site ni ooooooo baby o baybay...infact ehn...u too mush! u jus dey melt my heart like sey na candle..ahn ahn ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() just wait for kris to come ooooo cos u don put ur hand for tortoise nyash ![]() ![]() ok wait oooo make him come ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: nellkiss on 3-02-2011 09:27 PM Quote from: Skypon2002 on 3-02-2011 06:31 AM Quote from: nellkiss on 2-02-2011 08:54 PM Quote from: uchechrs on 2-02-2011 04:13 PM Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:49 PM taaaaaaaaaaaa...close dat mouth.. if na your own, i go openam wide but for the mes, nawa oo, looking at you face, your mess go smell pass toilet oooo![]() ![]() ok na..meaning say i don am 4 u 2 know sey e n dey smell ![]() ![]() soak-away dey ur belle abi na for ur nyash ee dey? ![]() ![]() skypon........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() that ur akamu blow? if u blow me, ee go be like say u dey pet me cos ur blow na breeze ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: emejuru on 3-02-2011 08:31 PM Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 08:10 PM Quote from: mrvoue on 3-02-2011 10:19 AM Quote from: Abolore05 on 3-02-2011 10:00 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nuttin jare just dey undecided!! ![]() that one no be problem cuz you no fit decide anything ![]() ![]()
| |||||
that one na blow abi na wetin? Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot