obonjo at 13-11-2008 12:08 AM (16 years ago) (m) http://http://www.youtube.com/watch?v=FhHL7uCEoSE Posted: at 13-11-2008 12:08 AM (16 years ago) | Newbie | |
|
wetin be this? abeg, no give my system virus ojare!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 13-11-2008 09:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 13-11-2008 10:11 AM (16 years ago) (m) Bros u dey promo for Youtube here??? Besides i don watch am b4 oooh.LOL Posted: at 13-11-2008 10:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 12:42 PM (16 years ago) (m) you leave joke wey you go talk, na film you say make we watch abi? anyway sha you try? Posted: at 14-11-2008 12:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hahaha...he funny die...ok shey make i dey go youtube now? i dey come..but bros your topic and post is naaaaaaaaaaa!!! Posted: at 14-11-2008 09:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 09:09 AM (16 years ago) (m) this na column to make us laugh we no talk say we wan watch film. if to say we wan watch film we know where to go u hear buzybody. Posted: at 17-11-2008 09:09 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 02:03 PM (16 years ago) (m) this na column to make us laugh we no talk say we wan watch film. if to say we wan watch film we know where to go u hear buzybody.
jboy take am easy. you want make e dey cry? Posted: at 17-11-2008 02:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nollylove at 7-06-2009 12:55 AM (15 years ago) (f) Posted: at 7-06-2009 12:55 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
LOL..... funny...funny...funny...
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 7-06-2009 02:29 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks-E at 7-06-2009 10:30 AM (15 years ago) (m) watchd dat b4
2.0. Posted: at 7-06-2009 10:30 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ema20043 at 7-06-2009 01:42 PM (15 years ago) (m) that is bushit mehn........... watch that 1000000 Posted: at 7-06-2009 01:42 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
iphie at 7-06-2009 03:08 PM (15 years ago) (f) still sleeping Posted: at 7-06-2009 03:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
that is bushit mehn........... watch that 1000000
no need for the swearing .... who ask you to watch 1000000  @ iphie... sleeps are for the lazy ones honey....joke!
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 19-06-2009 06:04 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jayms at 19-06-2009 06:36 PM (15 years ago) (m) stop reffering us man Posted: at 19-06-2009 06:36 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
whats your issue @ jayms
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 21-06-2009 12:27 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
byenny at 22-06-2009 11:39 AM (15 years ago) (m) no bring swineflu 4 mi system Posted: at 22-06-2009 11:39 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Recoverd at 23-06-2009 12:12 AM (15 years ago) (f) Dis 1 na wetin? Posted: at 23-06-2009 12:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheenor at 23-06-2009 12:47 AM (15 years ago) (m) wetini
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 23-06-2009 12:47 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
waiting for?    ?
I'd quot circumiret, circumveniat...U NEVER STOP LOVING SOMEONE, YOU JUST LEARN HOW TO LIVE W/O THEM! Posted: at 25-06-2009 12:12 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
efe2004 at 29-06-2009 01:30 AM (15 years ago) (m) i beg rite am...... cause youtube no dey open 4 here, abi u no sabi rite.........? Posted: at 29-06-2009 01:30 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |