blessedme at 27-01-2011 11:37 AM (13 years ago) (f) where i go see this kind of woman abeg?
blings see me here i get all d dquality finish oya apply with immediate alacrity...... no waste time at all waste time ke.....u go see me na for ya inbox...lol i still dey wait oh waiting list....just wait i dey come i dey inside bus, i go soon drop na Posted: at 27-01-2011 11:37 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nwoke idi ajo egwu.....
odika irotara mu na nro na abali. Agu...................? i no understand u dis morning............lol ahurum gi na nro ebe ina anaram asa m iga abanye kwa ekpere oo,maka odi mu ka mu aroro ya bu nro sef nkaa abughi nke ekpere..... iga enyeyachim ya bu asa ozigbo... by fire by force Posted: at 27-01-2011 11:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
where i go see this kind of woman abeg?
Keep looking!been looking all my life..... can u help me First, are you real yourself? meeeeeeeee? am OVER REAL... taste and see No,thx! Good luck!
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 11:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 11:39 AM (13 years ago) (m) nwoke idi ajo egwu.....
odika irotara mu na nro na abali. Agu...................? i no understand u dis morning............lol this one wey una don turn put for another language na im be say i don waka far be dat so dem no teach u french 4 skool.................we are just spaeking french n u dey complain...........if we enter dutch or spanish wetin u go do?...............lol nothing joi french and igbo language together see u...if we speak igbo here Naijapals server go loose network service............lolNa french jor
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where i go see this kind of woman abeg?
blings see me here i get all d dquality finish oya apply with immediate alacrity...... no waste time at all waste time ke.....u go see me na for ya inbox...lol i still dey wait oh waiting list....just wait i dey come i dey inside bus, i go soon drop na so u wan show me sey u dey work for nipost eh!...... handsome like moi no dey ever dey waiting list Posted: at 27-01-2011 11:45 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 11:48 AM (13 years ago) (m) nwoke idi ajo egwu.....
odika irotara mu na nro na abali. Agu...................? i no understand u dis morning............lol ahurum gi na nro ebe ina anaram asa m iga abanye kwa ekpere oo,maka odi mu ka mu aroro ya bu nro sef nkaa abughi nke ekpere..... iga enyeyachim ya bu asa ozigbo... by fire by force ok kita afuberom fire na force................mbgem huru ya mmara ihe m ga eme................lol
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 11:49 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
BS i no sey u no go understand dis one Posted: at 27-01-2011 11:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 11:56 AM (13 years ago) (m) abeg tell am make she go find translator......................lmao
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BS i no sey u no go understand dis one
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 12:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg tell am make she go find translator......................lmao
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 12:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 27-01-2011 12:02 PM (13 years ago) (f) where i go see this kind of woman abeg?
blings see me here i get all d dquality finish oya apply with immediate alacrity...... no waste time at all waste time ke.....u go see me na for ya inbox...lol i still dey wait oh waiting list....just wait i dey come i dey inside bus, i go soon drop na so u wan show me sey u dey work for nipost eh!...... handsome like moi no dey ever dey waiting list who dey decieve u say u fine....abeg wait there for me i dey come jor.....i go soon reach there....lol Posted: at 27-01-2011 12:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 12:05 PM (13 years ago) (m) abeg tell am make she go find translator......................lmao
i see
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 12:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 12:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Here are some tips too
a real woman takes care of her home dont listen to gossip have a welcoming spirit be ready to be a wife and a mother have a listening hear and gives attention knows how to settle her family problems without inviting a third party knows and learn ow to make good foods
Must also be submissive Love and cherish her husband's family Be the mother of the house Must be virtuous Sees beyond her husband's Imaginations And above all...must have Faith in God...and Always put God first. and....Coming sooooo Dats my Honey and Chicken pie, You too gather brain. I dey feel you jor.lol Posted: at 27-01-2011 12:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
where i go see this kind of woman abeg?
Keep looking!been looking all my life..... can u help me I sey make you go liberia or somalia...den full ground there Posted: at 27-01-2011 12:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 27-01-2011 12:09 PM (13 years ago) (f) lol Posted: at 27-01-2011 12:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nwoke idi ajo egwu.....
odika irotara mu na nro na abali. Agu...................? i no understand u dis morning............lol ahurum gi na nro ebe ina anaram asa m iga abanye kwa ekpere oo,maka odi mu ka mu aroro ya bu nro sef nkaa abughi nke ekpere..... iga enyeyachim ya bu asa ozigbo... by fire by force ok kita afuberom fire na force................mbgem huru ya mmara ihe m ga eme................lol
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 12:10 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
where i go see this kind of woman abeg?
Keep looking!been looking all my life..... can u help me I sey make you go liberia or somalia...den full ground there i tell u sey i be militant?..... u sef u no like me oh Posted: at 27-01-2011 12:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |