watin i dey see...........oooooo e be like sey na money ooooo even make i waka dey go where i de go jare Posted: at 28-01-2011 08:20 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kyensco87 at 28-01-2011 08:38 AM (13 years ago) (m) Mama Bakassi, Abeg enjoy ur money Ooo...evn if na N200000 motor u buy people go stil talk Posted: at 28-01-2011 08:38 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 28-01-2011 08:45 AM (13 years ago) (m) THE NIGERIAN POLICEMEN WERE MUCH MORE BETTER OFF THAN THE OFFICE HOLDER POLITICANS , BOTH AT FEDERAL AND STATE LEVEL , THEY ALL NEED DELIVERANCE Posted: at 28-01-2011 08:45 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
bedo at 28-01-2011 08:50 AM (13 years ago) (m) LOL< SHE HAS THE RIGHT< MAY BE SHE HAS OTHER PRIVATE BUSINESS< WHY ALL THIS TALK? MADAM ENJOY YOUR LIFE Posted: at 28-01-2011 08:50 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I'm going into politics, if comedy no pay. Posted: at 28-01-2011 09:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Adikpe at 28-01-2011 09:08 AM (13 years ago) (m) Don't join M.I's story with this woman's story because his money is a clean cash Posted: at 28-01-2011 09:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na ur tym, enjoy d national cake.... Posted: at 28-01-2011 09:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 28-01-2011 09:15 AM (13 years ago) (f) hmmmmmmmmmm Posted: at 28-01-2011 09:15 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
simele at 28-01-2011 09:26 AM (13 years ago) (m) fat mumu Posted: at 28-01-2011 09:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ushmoneyh at 28-01-2011 09:31 AM (13 years ago) (m) Nawaao ,,where EFCC dey na? abi she dey settle una well.? Posted: at 28-01-2011 09:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
scent_idol at 28-01-2011 09:31 AM (13 years ago) (m) M.I thumbs up, FIG u self try to thief self no easy. Posted: at 28-01-2011 09:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyimau20 at 28-01-2011 09:57 AM (13 years ago) (f) thats good Posted: at 28-01-2011 09:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 28-01-2011 10:09 AM (13 years ago) (f) Hmmmmm passing to get my own car Posted: at 28-01-2011 10:09 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
SNYPER at 28-01-2011 10:25 AM (13 years ago) (m) no comment.com Posted: at 28-01-2011 10:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
djosh4cesc at 28-01-2011 10:43 AM (13 years ago) (m) wow............people wey get nyash no sabi seat self..............people wey sabi seat no com get nyash
na so e be Posted: at 28-01-2011 10:43 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
djosh4cesc at 28-01-2011 10:48 AM (13 years ago) (m) abeg anybody wey get her number just inbox me sharp sharp...no time Posted: at 28-01-2011 10:48 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SNYPER at 28-01-2011 10:56 AM (13 years ago) (m) Posted: at 28-01-2011 10:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Enemies, she's living her life................ Posted: at 28-01-2011 11:09 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
pholake at 28-01-2011 11:20 AM (13 years ago) (f) @ 63? When she's supposed to increase her good deeds in readiness for grave? Anyway, as some people said..na God give am.... Posted: at 28-01-2011 11:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chimeskan at 28-01-2011 11:29 AM (13 years ago) (m) still wondering
What Are Friendz For ? Posted: at 28-01-2011 11:29 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |