Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
I think the EFCC to fine any were he is Reply
| |||||
God don catch lucky again. Reply
| |||||
the guy don hammer una de here the cap about them.....make him enjoy na him turn be that .God bless edo state Replysail on man because if na them de same thing them go do and if EFCC get that opportunity them go carry pass you self na naija for you now guy you don forget?.....hahahahahahahah
| |||||
Quote from: japhethjeff on 30-01-2011 04:17 PM jawa don gas......... EFCC PLS HANDLE THIS USELESS BOY THE WAY U HANDLE THIEFS B COS HE IS WORST THAN A THIEF.DIS MAN SETTLE DOWN KILL EDO STATE ,BUT UNA FIRST ARREST DIS IDIOT Y UNA LIVE AM ,EFCC ME STILL DEY BOW 4 UNA OOOO,THIS BOY NEED TO RUST IN JAIL ,C AM C E BIG BELLE IDIOT.
| |||||
Quote from: japhethjeff on 30-01-2011 04:17 PM jawa don gas......... EFCC PLS HANDLE THIS USELESS BOY THE WAY U HANDLE THIEFS B COS HE IS WORST THAN A THIEF.DIS MAN SETTLE DOWN KILL EDO STATE ,BUT UNA FIRST ARREST DIS IDIOT Y UNA LIVE AM ,EFCC ME STILL DEY BOW 4 UNA OOOO,THIS BOY NEED TO RUST IN JAIL ,C AM C E BIG BELLE IDIOT.
| |||||
Na today?a beg make these pple comot for road make i pas.dem finish the hole money for edo state account Replyhim and im papa,na na dem dey look for am after how many years STORYYYYYYYYYYY.
| |||||
no mind EFCC, na d same people oooooooooooooooooooooooooohhhhhhhhhhhhh Reply
| |||||
wanted by CCFE or wetin una call una self make una free matter! the time wey lucky dey take edo state money dey smoke drug una blind? una just dey make headline for no reason! person wey una go arrest na him go still excort una enter car lol naija!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
edo pple take note, make una no allow him escape this time Replyreport him to efcc if any attempt of fying out of the nation
| |||||
our judiciary phyuk up wen dis man was in the efcc net upon all d money dis man embezzled court ask the man to pay =N=3m dats why d man go free wat is three million out of wat he steal Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
IBGINS...babaooo....hahaha....UR GIST ECHO LAST LAST.... Reply
| |||||
Quote from: meritjoel on 30-01-2011 05:07 PM i hpoe he will not get away with this, this time he will not go oooooo
| |||||
EFCC ,Should stop hallucinating you cannot fool all nigerians,how many conviction have you guys achieve so far?so i dont know the point you guys are trying to proof to the nigerian pple,We nigerians have learn to take life as we see,so stop coming up with cases you can never finish, you all are birds of the same feathers ,bunch of noise makers with 2face, who encourage looters behind the mirror. ReplyGO FOOL URSELF AND LEAVE US ALONE,today na lucky,tmrw na ibori,make una let us rest
| |||||
DEY 4 KILL THIS MAN Reply
| |||||
E FOR GOOD FOR am Reply
| |||||
mugu fall guy man wak na guy man na em bi Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot