Treasure2 at 8-02-2011 01:04 PM (14 years ago) (f) Hisssssssssssssssss
OBOY, NA WHO DEY WOUND U. I beg ask am for me oooo NNE, THIS UR FOTO SWEET ME NO BE SMALL, HOW ARE YOU? Am fine thank you dear...and you? AM DOING GREAT. Posted: at 8-02-2011 01:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Hisssssssssssssssss
OBOY, NA WHO DEY WOUND U. I beg ask am for me oooo NNE, THIS UR FOTO SWEET ME NO BE SMALL, HOW ARE YOU? Am fine thank you dear...and you? AM DOING GREAT. Posted: at 8-02-2011 01:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 8-02-2011 01:32 PM (14 years ago) (m) Abeg how much dem go Pay dis Boyfriend? l need the Job  See ya mouth you no dey shame sef? Anyway application closed. Oh! So yu dey Find who go Pay yu? Pay me for wetin na...See me oooo...Wetin I dey sell na....  Na Peak Milk na  Ehn Ehn...Where are they selling it? No be yu Carry am? Na yu Know Where yu dey Sell am na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2011 01:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abeg how much dem go Pay dis Boyfriend? l need the Job  See ya mouth you no dey shame sef? Anyway application closed. Oh! So yu dey Find who go Pay yu? Pay me for wetin na...See me oooo...Wetin I dey sell na....  Na Peak Milk na  Ehn Ehn...Where are they selling it? No be yu Carry am? Na yu Know Where yu dey Sell am na  Wetin you carry..Oh Okay you mean ya PAP no thanks I no need am. Posted: at 8-02-2011 01:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
joey1 at 8-02-2011 01:55 PM (14 years ago) (f) serchin 2 Posted: at 8-02-2011 01:55 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Peter_Ade at 8-02-2011 01:57 PM (14 years ago) (m) MB, hw u doin ?
Peter shey na so so woman pix full ya Computer ne? Shiiooooor Anyway am cool..you? i get plenty sisters ooooooooo na only me b man Posted: at 8-02-2011 01:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 8-02-2011 02:05 PM (14 years ago) (f) Reply |
Kennee at 8-02-2011 02:21 PM (14 years ago) (m) Reply |
Kennee at 8-02-2011 02:21 PM (14 years ago) (m) Make we Mix these Things, they're meant for each other
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-02-2011 02:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 8-02-2011 02:23 PM (14 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 8-02-2011 02:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 8-02-2011 03:23 PM (14 years ago) (m) @kebella, Dont worry i got ya back on Val Day On the merriment name it  with all the kids
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 8-02-2011 03:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 8-02-2011 05:26 PM (14 years ago) (f) minus kids..........................lastest infinity jeep.....full loaded a/c.... factory fittest
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 8-02-2011 05:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 8-02-2011 05:40 PM (14 years ago) (m) @kebella, NOTED, YOUR WISH, MY WISH PLUS KIDS... CANT LEAVE 25CENT BEHIND
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 8-02-2011 05:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adams933 at 9-02-2011 11:55 AM (14 years ago) (m) Posted: at 9-02-2011 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 9-02-2011 03:47 PM (14 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 9-02-2011 03:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 9-02-2011 04:03 PM (14 years ago) (m) ......... Posted: at 9-02-2011 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Violetvera at 10-02-2011 08:37 AM (14 years ago) (f) Nice write ups missy...hope uve gotn what u are looking for? I also need Val B/f Inbox me if you know you have what it takes to be val Posted: at 10-02-2011 08:37 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Violetvera at 10-02-2011 08:38 AM (14 years ago) (f) Nice write ups missy...hope uve gotn what u are looking for?
I also need a Val B/f
Inbox me if you know you have what it takes to be My val
Posted: at 10-02-2011 08:38 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
adams933 at 10-02-2011 09:11 AM (14 years ago) (m) Nice write ups missy...hope uve gotn what u are looking for?
I also need a Val B/f
Inbox me if you know you have what it takes to be My val
What does it takes to be ur VAL? am ready to spoil u a little. Posted: at 10-02-2011 09:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nice write ups missy...hope uve gotn what u are looking for?
I also need a Val B/f
Inbox me if you know you have what it takes to be My val
What does it takes to be ur VAL? am ready to spoil u a little. Adamuuuuuuuu woman wrapperrrrrrrr Posted: at 10-02-2011 09:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |