Why a lot african people come to europe and want to make marriage? (Page 11)

Date: 08-02-2011 10:46 am (14 years ago) | Author: Adrienn
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 41
- Pointzero at 8-02-2011 11:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:16 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:07 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:05 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:00 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:48 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 10:46 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:41 PM
LOOKING 4 WHITE MAN TO MARRY ME 4 PAPER
na juju dem go take u do..............lol

WETIN I DO AGAIN.................YU WAN TURN KENNEE 4 HERE ABI ...JUST CHOOSE WHERE I WIL BURRY YU
are u an Undertaker?

NO AM KAIN  Cheesy Cheesy Cheesy
no worry na G khali...................i go give u ...........him go smash ur head like water melon

HEHEH HE DEY FEAR 619 NAH
dat dwarf?....................abeg i wan go church na....ttyl

Posted: at 8-02-2011 11:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 8-02-2011 11:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 11:19 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:09 PM
@Kebella pointzero no b dirtykid ooh no let your carry you go dat side oooh

u hallaram wella. she go fit hia dis one

 Huh?

Posted: at 8-02-2011 11:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:18 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:15 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:08 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:06 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:01 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:45 PM
@pointzero i replied ur mail
i hit u back............check it out
POINT I NO SEY YU LIK INBOX WELLE BUH NO TRESPASS WIT MA TN2  Huh? Huh? Huh?
i don dey trespass already................will u beat me?

I TRUST YU THATZ WHY AM WARNING YU..............BETA HOOK UP WITH 1 HERE
do i look like hook 2 u..................i run things,things dnt run me


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pointzero at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:20 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:18 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:15 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:08 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:06 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:01 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:45 PM
@pointzero i replied ur mail
i hit u back............check it out
POINT I NO SEY YU LIK INBOX WELLE BUH NO TRESPASS WIT MA TN2  Huh? Huh? Huh?
i don dey trespass already................will u beat me?

I TRUST YU THATZ WHY AM WARNING YU..............BETA HOOK UP WITH 1 HERE
do i look like hook 2 u..................i run things,things dnt run me
I WAS JUS PONDERING..........................DON OVER RUN THINGS
ok keep on pondering......................ttyl

Posted: at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:18 PM
Quote from: FlyMamacita on  8-02-2011 11:14 PM
@ poster, u dey make ur post as if paper b d limit aim
while u no realise d paper is just an extra so dem get oportunity to visit home, get beta health care
tins like dat.....if paper wud mean happiness how com so many europeans fcuk up ??


LOLTMA.........................YU DEY VEX BERRY BERRY MUCH
lol i no dey vex ooo  Grin i just dey tink of it
Posted: at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- igbonnanna at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:09 PM
Quote from: dirtykid on  8-02-2011 11:05 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:53 PM
Quote from: dirtykid on  8-02-2011 10:51 PM
Who want paper here, I have Ogiri paper, Paw paw Paper, Mango paper, Bitter leaf paper and Tissue paper  Grin Grin Grin Choose among the papers the one you want, if you're in need of one.

DIRTY NA UR WIFEY ...........DIP NEED PAPER .....MAYBE YU GIVE EM OGIRI PAPER LOL......................

No My diplo no need papers, Na we get the paper naw, I just want give someone else, any available chica bomb that need one should contact me.  Grin Grin

NO THX IGBONNA VE ACCEPTED TO GIMME.......................SHIORRRRRRRRRRRRR

BUH I DIP WAN 2 XCHANGE YU 2 50 COZ OF PAPER...............RE YU SURE SHE DONT NEED EVEN UKPAKA LEAF LOL

i no accept anything ooooooooo. IKEBE, mek u no follow me, na war?
Posted: at 8-02-2011 11:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 8-02-2011 11:22 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:09 PM
@Kebella pointzero no b dirtykid ooh no let your carry you go dat side oooh

YU NO I CAN HANDLE HIM

Posted: at 8-02-2011 11:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 8-02-2011 11:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:09 PM
@Kebella pointzero no b dirtykid ooh no let your carry you go dat side oooh
Grin Grin Grin Grin


Posted: at 8-02-2011 11:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 8-02-2011 11:23 PM (14 years ago)
(f)
@igbonana you are the chosen one  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 11:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 8-02-2011 11:24 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 11:15 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:03 PM
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 11:00 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:55 PM
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 10:52 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:50 PM
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 10:48 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:45 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:41 PM
LOOKING 4 WHITE MAN TO MARRY ME 4 PAPER

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

many of our guys too like whites can give u dat paper, if u are ready to pass through what it entails

LOL.......IGBONNA DOWNLOAD ME WITH DETAILS  Cool Cool

download ke? where ur USB Stick?



JUST IN BOX ME DETAILS........................ NEED PAPER SERIOUS .....OOPS!! DON TELL ANYONE ..............OUR SECRET

LOL. secret with IKEBE ke?Huh? OMG! Abi u see me? I dey go Oron for cross river, abeg

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin FEAR NOT 4 I AM WIT YU...................... I FOLLOW YU DEY GO ORON .... Grin Grin Grin Grin Grin Grin

LOL. See me see wahala o. Who tell u i need escort? I no needam abeg, b4 one belle go full 4 dere, dey come hold original NwaforIgbo

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked WETIN GO FULL BELLE KWANU.................TAKE ME WITH YU 2 CROSS RIVER...............LEMME EAT HOT DOG  Cool

Posted: at 8-02-2011 11:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 8-02-2011 11:24 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:22 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:09 PM
@Kebella pointzero no b dirtykid ooh no let your carry you go dat side oooh

YU NO I CAN HANDLE HIM

i trust now  Cheesy Cheesy
Posted: at 8-02-2011 11:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 8-02-2011 11:25 PM (14 years ago)
(f)
@KB stop lying  no be u want dk and u say make we exchange   Angry... talk up ask for what u want..  Tongue Tongue Grin

Posted: at 8-02-2011 11:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 8-02-2011 11:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:16 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:11 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:07 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:03 PM
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 11:00 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:55 PM
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 10:52 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:50 PM
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 10:48 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:45 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:41 PM
LOOKING 4 WHITE MAN TO MARRY ME 4 PAPER

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

many of our guys too like whites can give u dat paper, if u are ready to pass through what it entails

LOL.......IGBONNA DOWNLOAD ME WITH DETAILS  Cool Cool

download ke? where ur USB Stick?



JUST IN BOX ME DETAILS........................ NEED PAPER SERIOUS .....OOPS!! DON TELL ANYONE ..............OUR SECRET

LOL. secret with IKEBE ke?Huh? OMG! Abi u see me? I dey go Oron for cross river, abeg

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin FEAR NOT 4 I AM WIT YU...................... I FOLLOW YU DEY GO ORON .... Grin Grin Grin Grin Grin Grin

@Kebella u go just miss road if u follow igbonanna Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

NO NA ME GO SELL EM CARRY CHANGE  Cool Cool YU NO SEE HE CHANGE ADDR


 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy i trust you jare Grin Grin

 Cool Cool Cool Cool

Posted: at 8-02-2011 11:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 8-02-2011 11:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  8-02-2011 11:16 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:13 PM
Quote from: FlyMamacita on  8-02-2011 11:06 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:39 PM
Quote from: FlyMamacita on  8-02-2011 10:04 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 09:56 PM
Quote from: FlyMamacita on  8-02-2011 08:50 PM
heee KB d way u dey praise me tonite, abi u need somtin from me?? no tell me u need paper ehn

cos i no get  Grin Grin Grin Grin Grin


HEHEHHEH I GOT PAPER IF ONLY YU CAN HELP ME WITH MA GRANNY............... Cool
Grin Grin Grin lol ur granny u say, i knw one guy for antwerp....he is 83 no teeth
no hair, he drive old Opel, and he liv for studio......u gree ??



 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy YU GRANNY GOES WITH GRANY ........1DAFUL...................FEELING D HEAT ALREADY LOL.........CANT WAIT TO SEE MA GRANNY HAPPY AGAIN WITHOUT SMOKING WEE ............THX
looooooool  Grin Grin Grin Grin ur granny dey smoke weed?? wey she com learn dat one


THAT WOMAN IS KINDA NAUGHTY ......SHE STARTED SMOKING FRM STOMACH ,,,,,,,,,,CAN YU SEE D ACHES
kaii  Shocked Grin i see wey u get am from  Grin


BLOOD IS THICKER THAN WATER................IT RUNS IN OUR VEIN  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 8-02-2011 11:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- igbonnanna at 8-02-2011 11:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:23 PM
@igbonana you are the chosen one  Grin Grin Grin Grin Grin

by who? Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 11:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 8-02-2011 11:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:23 PM
@igbonana you are the chosen one  Grin Grin Grin Grin Grin

Exactly  Grin Grin Grin


Igbonana just carry chair dey wait for this poster here, if she return and see you waiting at the front door, she will just log off  Grin Grin The Lady carry paper issue come here. nonsense. I don't mean any disrespect on this, Such fat oyibo like her should be grateful to our black brothers that is even approaching them in the name of Marriage, if na the paper make she even give and get settled, because i know those white guys don't like their fat ladies, coming here making noise of shyt paper.

Posted: at 8-02-2011 11:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 8-02-2011 11:29 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:20 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:16 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:07 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:05 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:00 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:48 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 10:46 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 10:41 PM
LOOKING 4 WHITE MAN TO MARRY ME 4 PAPER
na juju dem go take u do..............lol

WETIN I DO AGAIN.................YU WAN TURN KENNEE 4 HERE ABI ...JUST CHOOSE WHERE I WIL BURRY YU
are u an Undertaker?

NO AM KAIN  Cheesy Cheesy Cheesy
no worry na G khali...................i go give u ...........him go smash ur head like water melon

HEHEH HE DEY FEAR 619 NAH
dat dwarf?....................abeg i wan go church na....ttyl

 Huh? Huh? Huh?

Posted: at 8-02-2011 11:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 8-02-2011 11:29 PM (14 years ago)
(f)
kb  Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 11:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 8-02-2011 11:29 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:21 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:20 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:18 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:15 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:08 PM
Quote from: kebella on  8-02-2011 11:06 PM
Quote from: Pointzero on  8-02-2011 11:01 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:45 PM
@pointzero i replied ur mail
i hit u back............check it out
POINT I NO SEY YU LIK INBOX WELLE BUH NO TRESPASS WIT MA TN2  Huh? Huh? Huh?
i don dey trespass already................will u beat me?

I TRUST YU THATZ WHY AM WARNING YU..............BETA HOOK UP WITH 1 HERE
do i look like hook 2 u..................i run things,things dnt run me
I WAS JUS PONDERING..........................DON OVER RUN THINGS
ok keep on pondering......................ttyl

OK........SWEET DREAMS

Posted: at 8-02-2011 11:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 8-02-2011 11:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: igbonnanna on  8-02-2011 11:28 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 11:23 PM
@igbonana you are the chosen one  Grin Grin Grin Grin Grin

by who? Grin Grin Grin

by kebella Cheesy Cheesy
Posted: at 8-02-2011 11:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 41

Featured Discussions