Why a lot african people come to europe and want to make marriage? (Page 16)

Date: 08-02-2011 10:46 am (14 years ago) | Author: Adrienn
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 41
- betty55 at 9-02-2011 12:53 PM (14 years ago)
(f)
see as she fat full chair edey complane about black men chai.her type no dey bath for one week na only tower them take dey clean yansh.and our brothers go dey shuck head there if l open my mouth swear for u dis afternoon for the thing wey una dey do our brothers.the swear go follow.but as for flymama na so so blessing l go dey bless u dey go. honey no fear come nigeria na ofala festival dem go do for u.make u no vex for the girls wey no wan see u and our brothers.maybe na europe fustration cos.we no be like that them no hate na bcos of the thing wey white women don do to our brothers na make we dey think all white women fit be the same.
Posted: at 9-02-2011 12:53 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- betty55 at 9-02-2011 12:55 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 12:49 PM
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:46 PM
poster don run.u for wait na wether no bi heart atack for hold u now yeye girl.na so the one wey call herself kursimi abi na prophetess of ekwuesu she say she bi come dey yan rubish.since l no see am again for line.warning to none nigerians here in this forum.if u want to be with us.u have to love us and acomodate us cos we are loving and happy people irespective of what is been said about us. we love good people and we don,t take nonsense.so why posting something about us weigh and see the size if ok post is not delete sofort.that is my commandment number 11.
Say whaaaaaat!!! Who said I have to love and care for you fcuking Nigerians to be able to post something here...
u call us phyuking.that ur mounth go bend go back.yeye man.
Posted: at 9-02-2011 12:55 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- typicalman84 at 9-02-2011 12:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:55 PM
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 12:49 PM
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:46 PM
poster don run.u for wait na wether no bi heart atack for hold u now yeye girl.na so the one wey call herself kursimi abi na prophetess of ekwuesu she say she bi come dey yan rubish.since l no see am again for line.warning to none nigerians here in this forum.if u want to be with us.u have to love us and acomodate us cos we are loving and happy people irespective of what is been said about us. we love good people and we don,t take nonsense.so why posting something about us weigh and see the size if ok post is not delete sofort.that is my commandment number 11.
Say whaaaaaat!!! Who said I have to love and care for you fcuking Nigerians to be able to post something here...
u call us fcuking.that ur mounth go bend go back.yeye man.
Bwahahahahahah!!! I was just pulling your short legs... I'm Nigerian too nah! Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 12:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- colenzo at 9-02-2011 12:58 PM (14 years ago)
(m)
poster u got served

Posted: at 9-02-2011 12:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- betty55 at 9-02-2011 12:59 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 12:57 PM
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:55 PM
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 12:49 PM
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:46 PM
poster don run.u for wait na wether no bi heart atack for hold u now yeye girl.na so the one wey call herself kursimi abi na prophetess of ekwuesu she say she bi come dey yan rubish.since l no see am again for line.warning to none nigerians here in this forum.if u want to be with us.u have to love us and acomodate us cos we are loving and happy people irespective of what is been said about us. we love good people and we don,t take nonsense.so why posting something about us weigh and see the size if ok post is not delete sofort.that is my commandment number 11.
Say whaaaaaat!!! Who said I have to love and care for you fcuking Nigerians to be able to post something here...
u call us fcuking.that ur mounth go bend go back.yeye man.
Bwahahahahahah!!! I was just pulling your short legs... I'm Nigerian too nah! Grin Grin
oboy my blood be don dey form till l come see ur profile.any how make ur mounth come front not back again.l fit kill person wey insult nigeria.take care dear no vex jare
Posted: at 9-02-2011 12:59 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- dirtykid at 9-02-2011 01:01 PM (14 years ago)
(m)
This poster don buy Hot Amala for herself,, I hope say she go fit stand enjoy the Amala with ewedu soup wey she order  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 01:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- betty55 at 9-02-2011 01:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  9-02-2011 11:32 AM
thx lol.......................how yu dey
l beg try remove this picture wetin bi dis abi u don dey smoke grass join this one wey u dey kolo b4.laughhhhhhhhhhhhhhhh
Posted: at 9-02-2011 01:02 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- typicalman84 at 9-02-2011 01:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:59 PM
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 12:57 PM
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:55 PM
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 12:49 PM
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:46 PM
poster don run.u for wait na wether no bi heart atack for hold u now yeye girl.na so the one wey call herself kursimi abi na prophetess of ekwuesu she say she bi come dey yan rubish.since l no see am again for line.warning to none nigerians here in this forum.if u want to be with us.u have to love us and acomodate us cos we are loving and happy people irespective of what is been said about us. we love good people and we don,t take nonsense.so why posting something about us weigh and see the size if ok post is not delete sofort.that is my commandment number 11.
Say whaaaaaat!!! Who said I have to love and care for you fcuking Nigerians to be able to post something here...
u call us fcuking.that ur mounth go bend go back.yeye man.
Bwahahahahahah!!! I was just pulling your short legs... I'm Nigerian too nah! Grin Grin
oboy my blood be don dey form till l come see ur profile.any how make ur mounth come front not back again.l fit kill person wey insult nigeria.take care dear no vex jare
you no no say no be only you wey fit waste person for here... Lady ask about me.

Posted: at 9-02-2011 01:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chik001 at 9-02-2011 01:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: dinkalinka87 on  8-02-2011 10:46 AM
Why a lot african people come to europe and want to make marriage? I know they come here and they need paper that they can stay in europe, but why they start to lie becos of this paper? I think they dont need to lie for this, if somebody tell the true….example one guy come and say that i need ur help and ask that can u help for me, i can decide that i want to help or not. I dont know that in africa the marriage is a big thing or not, but example me its a big thing. What do u think about that?
...you will find the best answer to that question when you visit and live in Africa...
Posted: at 9-02-2011 01:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sobeit at 9-02-2011 01:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:11 PM
@people Is it a crime to say the truth why do people hate the truth welle no concern me but @POSTER if you know they need you for paper then simply have sex with them and dump them as they wanted to dump you the good thing is you know their intentions and marry a white guy then you played your game well goodluck Wink

WETIN DEY WORRY,IF I MAY ASK  Huh?
Posted: at 9-02-2011 01:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rational at 9-02-2011 01:22 PM (14 years ago)
(m)
we are here to  read what u posted lol
Posted: at 9-02-2011 01:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- colenzo at 9-02-2011 01:27 PM (14 years ago)
(m)
this girl touch a sleeping tiger on the tail

Posted: at 9-02-2011 01:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- typicalman84 at 9-02-2011 01:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sobeit on  9-02-2011 01:10 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:11 PM
@people Is it a crime to say the truth why do people hate the truth welle no concern me but @POSTER if you know they need you for paper then simply have sex with them and dump them as they wanted to dump you the good thing is you know their intentions and marry a white guy then you played your game well goodluck Wink

WETIN DEY WORRY,IF I MAY ASK  Huh?
abeg no mind the girl... She is Nigerian married to a white man and then have a child with him to tie him down and get her own papers... what do you expect from such a person.

Posted: at 9-02-2011 01:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 9-02-2011 01:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: betty55 on  9-02-2011 01:02 PM
Quote from: kebella on  9-02-2011 11:32 AM
thx lol.......................how yu dey
l beg try remove this picture wetin bi dis abi u don dey smoke grass join this one wey u dey kolo b4.laughhhhhhhhhhhhhhhh

that pix dey scare my enemies here.............. ma wee don finish thatz why yu never hear ma voice anyway shaa d container wil arrive morrow..............lemme get high once again  Cool Cool Cool Cool

Posted: at 9-02-2011 01:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 9-02-2011 01:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: TOCHI4LOVE on  9-02-2011 11:35 AM
I DEY OOOO WHAT ABOUT YOU?

i dey gidi gbam !!! nuffin do me

Posted: at 9-02-2011 01:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 9-02-2011 01:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 01:29 PM
Quote from: sobeit on  9-02-2011 01:10 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:11 PM
@people Is it a crime to say the truth why do people hate the truth welle no concern me but @POSTER if you know they need you for paper then simply have sex with them and dump them as they wanted to dump you the good thing is you know their intentions and marry a white guy then you played your game well goodluck Wink

WETIN DEY WORRY,IF I MAY ASK  Huh?
abeg no mind the girl... She is Nigerian married to a white man and then have a child with him to tie him down and get her own papers... what do you expect from such a person.
oh,no wonder.cuz she sound like a confused person.how can she advise someone to have sex with black guys and then settle for a white.*smdh*
Posted: at 9-02-2011 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 9-02-2011 01:36 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chi-lee on  9-02-2011 11:55 AM
As long as i would have loved to reply ur stupid ass u stupid poster, my pple had already finished ur fcuking post...Never show ur stupid face here again and post such a stupid thing on this site. Or else i'll tell u what hungry girls does in my country for money.... I don't even blame u, i blame those guys that marry you stupid fat ass ladies, i'm sure u're one of those FAT SHAPELESS IDIOT they are only helping out ur dirty p-----y.... And u can't even appreciate that?? GET A LIFE FAT B------CH...

 Grin Grin Grin Grin Grin yu dex ooooo ............ Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 01:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 9-02-2011 01:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: betty55 on  9-02-2011 12:46 PM
poster don run.u for wait na wether no bi heart atack for hold u now yeye girl.na so the one wey call herself kursimi abi na prophetess of ekwuesu she say she bi come dey yan rubish.since l no see am again for line.warning to none nigerians here in this forum.if u want to be with us.u have to love us and acomodate us cos we are loving and happy people irespective of what is been said about us. we love good people and we don,t take nonsense.so why posting something about us weigh and see the size if ok post is not delete sofort.that is my commandment number 11.

lemme copy that commandment welle  Grin Grin Grin Grin Grin Grin naija dey vex ooooooooooo Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 9-02-2011 01:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- betty55 at 9-02-2011 01:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  9-02-2011 01:33 PM
Quote from: betty55 on  9-02-2011 01:02 PM
Quote from: kebella on  9-02-2011 11:32 AM
thx lol.......................how yu dey
l beg try remove this picture wetin bi dis abi u don dey smoke grass join this one wey u dey kolo b4.laughhhhhhhhhhhhhhhh

that pix dey scare my enemies here.............. ma wee don finish thatz why yu never hear ma voice anyway shaa d container wil arrive morrow..............lemme get high once again  Cool Cool Cool Cool
ok abeg take am easy uno say wee dey scatter brain.take dearie
Posted: at 9-02-2011 01:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- betty55 at 9-02-2011 01:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: typicalman84 on  9-02-2011 01:29 PM
Quote from: sobeit on  9-02-2011 01:10 PM
Quote from: truenaija2 on  8-02-2011 10:11 PM
@people Is it a crime to say the truth why do people hate the truth welle no concern me but @POSTER if you know they need you for paper then simply have sex with them and dump them as they wanted to dump you the good thing is you know their intentions and marry a white guy then you played your game well goodluck Wink

WETIN DEY WORRY,IF I MAY ASK  Huh?
abeg no mind the girl... She is Nigerian married to a white man and then have a child with him to tie him down and get her own papers... what do you expect from such a person.
chai oboy u bad.make u no start another wahala here me i go commot verry soon
Posted: at 9-02-2011 01:41 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 41

Featured Discussions