Skypon2002 at 11-02-2011 07:44 AM (14 years ago) (m) that wan get planty answer nah, but no need to answer you, cuz this place no be school class room, wey teacher dey give assignment. i dey hear u na....u don't want to enroll abi? u only want waka-waka! hehehe  oya comot your sunglass, sun no dey there, make i see your face well well, before i go enroll,cuz ebi like say you dey hide your face, abi you be wolu wulu gurl? heheheheheheheeeeee na soki second (assistant) for wolu wolu
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 07:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 07:44 AM (14 years ago) (m) that wan get planty answer nah, but no need to answer you, cuz this place no be school class room, wey teacher dey give assignment. i dey hear u na....u don't want to enroll abi? u only want waka-waka! hehehe  oya comot your sunglass, sun no dey there, make i see your face well well, before i go enroll,cuz ebi like say you dey hide your face, abi you be wolu wulu gurl? hahahahahahahahahahahahaha i no know wolu-wulu..tell me nahhh one by one..na now u can see my face..again u want see my eyes.. u won't kidnap me?  we don kidnap u finish just wait for us  i no dey fear face oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 07:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 11-02-2011 09:50 AM (14 years ago) (f) we don kidnap u finish just wait for us  i no dey fear face oooo  [/quote] sky sky u want kidnap me? u sure? im waiting oooooooo let me experience kidnapping in Naija hehehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 11-02-2011 09:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 11-02-2011 09:58 AM (14 years ago) (f) that wan get planty answer nah, but no need to answer you, cuz this place no be school class room, wey teacher dey give assignment. i dey hear u na....u don't want to enroll abi? u only want waka-waka! hehehe  oya comot your sunglass, sun no dey there, make i see your face well well, before i go enroll,cuz ebi like say you dey hide your face, abi you be wolu wulu gurl? heheheheheheheeeeee na soki second (assistant) for wolu wolu  sky sky what is wolu-wolu na?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 11-02-2011 09:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-02-2011 06:02 AM (14 years ago) (m) we don kidnap u finish just wait for us  i no dey fear face oooo  sky sky u want kidnap me? u sure? im waiting oooooooo let me experience kidnapping in Naija hehehehe [/quote]  u will enjoy it when u enter kirikiri
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-02-2011 06:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-02-2011 06:04 AM (14 years ago) (m) that wan get planty answer nah, but no need to answer you, cuz this place no be school class room, wey teacher dey give assignment. i dey hear u na....u don't want to enroll abi? u only want waka-waka! hehehe  oya comot your sunglass, sun no dey there, make i see your face well well, before i go enroll,cuz ebi like say you dey hide your face, abi you be wolu wulu gurl? heheheheheheheeeeee na soki second (assistant) for wolu wolu  sky sky what is wolu-wolu na? go and read the joke ''death by wolu wolu'' and u will understand
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-02-2011 06:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 12-02-2011 07:58 AM (14 years ago) (f) we don kidnap u finish just wait for us  i no dey fear face oooo  sky sky u want kidnap me? u sure? im waiting oooooooo let me experience kidnapping in Naija hehehehe  u will enjoy it when u enter kirikiri  [/quote]
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-02-2011 07:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abolore05 at 13-02-2011 11:07 AM (14 years ago) (f) just passing>>>> Posted: at 13-02-2011 11:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
opesoyemi at 13-02-2011 01:33 PM (14 years ago) (m) we dnt knw it, may b u tell us Posted: at 13-02-2011 01:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 13-02-2011 02:04 PM (14 years ago) (f) we dnt knw it, may b u tell us
answer was given already
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-02-2011 02:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
opesoyemi at 13-02-2011 02:05 PM (14 years ago) (m) stil waitin Posted: at 13-02-2011 02:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 13-02-2011 03:00 PM (14 years ago) (f) ayyyy SORRY..the 2nd one not yet...ok ok...ANSWER is PARENTS!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-02-2011 03:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 13-02-2011 08:54 PM (14 years ago) (m) we don kidnap u finish just wait for us  i no dey fear face oooo  sky sky u want kidnap me? u sure? im waiting oooooooo let me experience kidnapping in Naija hehehehe [/quote] dat kyn kidnapping na waoooo. Posted: at 13-02-2011 08:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin?  ? river was here
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 13-02-2011 09:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 13-02-2011 09:18 PM (14 years ago) (m) and river float out here sadly. Posted: at 13-02-2011 09:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
and river float out here sadly.
bia... u want my wahala now?
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 13-02-2011 09:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
and river float out here sadly.
bia... u want my wahala now?  yes Posted: at 14-02-2011 12:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 14-02-2011 02:04 PM (14 years ago) ok the wahala dey come meet you Posted: at 14-02-2011 02:04 PM (14 years ago) | | |
Reply |
belogh at 14-02-2011 02:40 PM (14 years ago) (m) tell me the answer Posted: at 14-02-2011 02:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 14-02-2011 03:22 PM (14 years ago) (m) I know d answer Posted: at 14-02-2011 03:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |