kaycee22 at 15-02-2011 08:19 PM (14 years ago) (m) there? Posted: at 15-02-2011 08:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 15-02-2011 09:51 PM (14 years ago) Ok you don see am Posted: at 15-02-2011 09:51 PM (14 years ago) | | |
Reply |
olooworlay at 15-02-2011 10:22 PM (14 years ago) (m) HELP!!!deffney don dey convert dis our beloved 4rum 2 riddle 4rum Posted: at 15-02-2011 10:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olooworlay at 15-02-2011 10:25 PM (14 years ago) (m) @deffney............@ ur level(upcoming) u dey post dis kind yeye tin.....hmn..NA WA OOOOOOOOOOOH Posted: at 15-02-2011 10:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
U b darkness
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-02-2011 10:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
U b darkness
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-02-2011 10:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 01:20 AM (14 years ago) (f) no wonder all your students na olodo, all of una just dey toast each other for skul,  hehehehe HAHAHAHAHA u dey craze...PALS, wetin ds man say na all of u are olodo, na him too na...he dey come to school every day..  i love all my students, they love me too......
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 01:20 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 01:22 AM (14 years ago) (f) hmmmm wrong forum abi? NAIJAPALS abeg make new Forum here for genius people....hahahaha
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 01:22 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 01:23 AM (14 years ago) (f) Reply |
Deffney at 16-02-2011 01:25 AM (14 years ago) (f) U b darkness
me? of course not....i'm the sunshine of each life..
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 01:25 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U b darkness
me? of course not....i'm the sunshine of each life..  If ur not den tell d NP, but dont say u b God, make I no vex 4 u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-02-2011 01:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 02:03 AM (14 years ago) (f) U b darkness
me? of course not....i'm the sunshine of each life..  If ur not den tell d NP, but dont say u b God, make I no vex 4 u ah ah wetin u go vex now...there are many ways that someone can be a sunshine to u...there are small small things nahhhhh
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 02:03 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
U b darkness
me? of course not....i'm the sunshine of each life..  Now I kno wat u are, u b magician. U just magic ur self to new pic wit red dress. LOL
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-02-2011 02:04 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 02:41 AM (14 years ago) (f) hahahaha it's truly me..u no believe? why almost pals here, they used to say i just used pics to post here...it's really me nahhhh RED for this month..LOVE LOVE LOVE.....
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 02:41 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 16-02-2011 02:49 AM (14 years ago) i see you don remove that thing wey cover your eyes before, ok nah! welcome to earth , Posted: at 16-02-2011 02:49 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 02:52 AM (14 years ago) (f) i see you don remove that thing wey cover your eyes before, ok nah! welcome to earth ,  haha my number 1 student joke...how far na?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 02:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 16-02-2011 02:56 AM (14 years ago) where you dey abi you no dey sleep? or you be vampire ? Posted: at 16-02-2011 02:56 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 02:58 AM (14 years ago) (f) where you dey abi you no dey sleep? or you be vampire ?  I dey Asia oooo na mawnin here...i no fit vampire i no suck blood  i only fly fly fly
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 02:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 16-02-2011 03:04 AM (14 years ago) better oya fly come frankfurt, i get something for you Posted: at 16-02-2011 03:04 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 16-02-2011 03:07 AM (14 years ago) (f) better oya fly come frankfurt, i get something for you   na wow i no know that something ooo i have classes these days..  during vacation i dey fly Europe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 16-02-2011 03:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |