I do not know where I got this gossip from. Maybe from Just2sexxy. But I was informed that the relative of one of the above took a report to the principal of one of his sons back in those day and here it is:
My dear principal, I am here to notification you concerning the complain I am laying to my son. As you see me stand so, I have seven wife and 13 childs, 12 boy and one girls. Now among all my sons, Kalu which is dey your school is the worstest. he beated my wife and nakeded she.
Posted: at 9-02-2011 01:44 PM (14 years ago) | Upcoming
@poster,wetin be this one ahh? sey na joke abi you dey use shakara confess your own past? oya go sleep restart your head, and come back
I don restart oya I hear say dAkiolufunmilayo de format brain. Abeg go met her now now now before she go go begin take money.
I done meet her already she say yes,you fit start your head again,that she format your head totally, and she even look inside your control panel,every thing don dey ok for now,but say you stil dey under observation,

hahahahahahahahahaha

you for tell me since cuz she colect money
Posted: at 9-02-2011 06:43 PM (14 years ago) | Upcoming