




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
watin dey the blank spaces Replyguy i no know ooooooooooooooooooh any hw sha if u don dey trip 4 me tell me i go understand dat on bt wat do think of my joke abi u no laugh wen u read am
| |||||
since na you post am, e sweet, e no sweet oh, i no get choose na i get to laff Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
nw u re talkin Reply
| |||||
@Amici... Na ur house i dey try locate since... U know sey since una pack commot for area we neva see since... ReplyOoooops sorry, hope sey i no shout ooh... Well make i tell u dis one for ur ear... tupischuwegowemehalondon... U hear???
| |||||
int......res..........tin Reply![]()
| |||||
orezo, i think i don leave onyi for you na, which one come be your own? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@ orezo Replyabeg ooooooooooooooooooooh i no hear that wan
| |||||
Wetin i do...@rezi Reply@Amici...U no hear??? alrite i go tell u codedly later, make rezi no hear... I no fit shout...
| |||||
Quote from: amici on 17-11-2008 01:06 PM Quote from: orezo on 17-11-2008 10:48 AM Amici u try... orezo tank 4 the comment, i really appreciate...................na only u give me hope, rezi and grin 4rk me up big time. them no talk weather i try or nt them begin talk love matter.................lol@Jboy... Love dey pursue u??? Wen u dey talk say u no run... Amici......nobody phyuked you up..Wen i read this joke being your first post, i really commended you...U really tried.. ![]()
| |||||
@ grin Replynow u re making me fall in love with u............................................................lol
| |||||
awwwwwww......not this time.............. LOL Reply
| |||||
Grin you for wait make i run things finish before you show Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 17-11-2008 07:14 PM Grin you for wait make i run things finish before you show oh I am very sorry...... ![]()
| |||||
hmmm this girl strong o, only her versus three boyz. na wa o. I fit join to make am round figure? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 17-11-2008 07:24 PM hmmm this girl strong o, only her versus three boyz. na wa o. I fit join to make am round figure? ![]() ![]() ![]() LOL!! u really need it...i can read it on you...but u aint showing...maybe something is missing ![]()
| |||||
lol............... u guyz re funny Replygrin y u say nt this time abi u no love me tell me oooooooooooooooh make i go met rezi or orezo after all rezi dey gist me well well and orezo tht one dey trip 4 me die............... lol
| |||||
Amici 4 ur mind o, u be fine girl Reply![]()
| |||||
watin b4 Replyabi u self don dey trip......................... tell me nw oooooooooooooooooooooh................ lol
| |||||
Many people dey trip for shape, few people like us dey trip for face, so until i see ur face no comment. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)