Oya come my side make i give you big carrot, wey sweet and big very well. e get vitamin sexy Posted: at 27-02-2011 11:51 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 27-02-2011 12:37 PM (14 years ago) (f) Oya come my side make i give you big carrot, wey sweet and big very well. e get vitamin sexy no need come na..i dey by my side na...i go ask am.. this one na unique...carrot color is polkadots!!!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 27-02-2011 12:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 27-02-2011 12:41 PM (14 years ago) (m) ehnhen! i don return wetin don de pap 4 ere since Posted: at 27-02-2011 12:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 27-02-2011 12:55 PM (14 years ago) (f) Reply |
Abolore05 at 27-02-2011 09:03 PM (14 years ago) (f) i dey come Posted: at 27-02-2011 09:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
walking ,jumping ,running
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 27-02-2011 09:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 28-02-2011 08:11 AM (14 years ago) (f) walking ,jumping ,running
u no tired?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 28-02-2011 08:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 28-02-2011 11:43 AM (14 years ago) (m) walking ,jumping ,running
omo river na u b dat Posted: at 28-02-2011 11:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 1-03-2011 01:21 AM (14 years ago) (m) una dey here , una no no wetin dey happen 4 inside tawn???  go make you see where goat born lizerd...click.. funnyaniman.com Posted: at 1-03-2011 01:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 1-03-2011 12:34 PM (14 years ago) (m) the poster of this topic need medical attention Posted: at 1-03-2011 12:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 1-03-2011 01:33 PM (14 years ago) every time you dey hungry, abi you no dey belle-full? you wan kill person? Posted: at 1-03-2011 01:33 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 02:32 PM (14 years ago) (f) every time you dey hungry, abi you no dey belle-full? you wan kill person?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 02:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:24 PM (14 years ago) no vex ,today i go feed you well well Posted: at 1-03-2011 06:24 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:27 PM (14 years ago) (f) u talk too much.... i dey hungry for now make u feed me yummy one.. if not i go deliver u grilled moi moi...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:30 PM (14 years ago) I dey inside room, oya enter Posted: at 1-03-2011 06:30 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:33 PM (14 years ago) (f) I dey inside room, oya enter
 i just dey knock outside ur house... i no do tress pass... i dey fear na ur wife slap me...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 06:35 PM (14 years ago) how you go slap your self? the house your own, your thing na me get am, oya come inside Posted: at 1-03-2011 06:35 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 1-03-2011 06:45 PM (14 years ago) (f) how you go slap your self? the house your own, your thing na me get am, oya come inside  hewehewehewehewe instant wife u say...na wow..
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 1-03-2011 06:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 1-03-2011 08:24 PM (14 years ago) wow na Posted: at 1-03-2011 08:24 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 1-03-2011 08:35 PM (14 years ago) (m) Reply |