Posted: at | |
| |||||
Man no fit tel wetin dey btw husband & wife Reply
| |||||
Man no fit tel wetin dey btw husband & wife Reply
| |||||
na 9ice and him wife know why dey broke up aproko leave them alone you no know reach them Reply
| |||||
i no dey put mouth 4 husband and wife matter ooo Reply
| |||||
wetin concern me... she fit come nod me ma.. ReplyMen are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests
| |||||
Na the one on her blackberry they see, what about all the dicks wey she don dey take in her honeypot since then, she don dey phyuk teytey, knoji too dey hold am, even wen she dey with nice she dey do outside Reply
| |||||
i know she must have something in her mind before dey divorce.....Hiss Reply
| |||||
its her life ohh. 8)9ice must ve moved on too. Reply
| |||||
Hence she's divorce wit 9ice, it's only natural 4 ha 2 liv a life dat wil make ha hapi again! NO LONG TIN!!! Reply
| |||||
well since she has divorced wif 9nice the sky will not only be her limit, she can also moved to jupiter Replythe road is so wild for her, as we re now here trying to blaim her and she might be there holding her new catch in her bed life goes on-----yoli yoli bo make i just jump and pass
| |||||
o boy d gay wey dey go out with dis babii dun phyuk up dis guy na mumu watin wey him see 4 dis gurl wey 9ice dun use dump boys dey chop rubish 4 mouth upon all dey pose with second hand lady phyuk up boy big time phyuk up get a life nigga watin nice dun chop throw way o boy u mess up Reply
| |||||
o boy d gay wey dey go out with dis babii dun phyuk up dis guy na mumu watin wey him see 4 dis gurl wey 9ice dun use dump boys dey chop rubish 4 mouth upon all dey pose with second hand lady phyuk up boy big time phyuk up get a life nigga watin nice dun chop throw way o boy u mess up Reply
| |||||
All these are their cup of tea Replyif they like they fcuk every single person ..i dnt care
| |||||
make una leave the woman joor. 9ice say him no do again so una no expect say make young woman like this sit down for corner, put ashes for head dey cry. Reply
| |||||
Its a normal thing,bt i advice all to always av a rethink before embarking on a game of no return. Reply
| |||||
Quote from: Chikemags2 on 18-02-2011 08:13 PM Na the one on her blackberry they see, what about all the dicks wey she don dey take in her honeypot since then, she don dey fcuk teytey, knoji too dey hold am, even wen she dey with nice she dey do outside abeg close your dirty mouth since better word nor dey come out from inside nosense
| |||||
Quote from: chibyski on 18-02-2011 09:52 PM o boy d gay wey dey go out with dis babii dun fcuk up dis guy na mumu watin wey him see 4 dis gurl wey 9ice dun use dump boys dey chop rubish 4 mouth upon all dey pose with second hand lady fcuk up boy big time fcuk up get a life nigga watin nice dun chop throw way o boy u mess up amebo na were you for come out? rehide your self there you hear?
| |||||
There is nothing new under the sun.Boko ba ko ni oko lanfe tabi ti aya ba ko no aya la nfe. Life continues Reply
| |||||
this one na another man headache!!! Replyi pass am.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot