
the abolore own plus the beer how e test?
Posted: at | |
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 09:59 AM i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth ![]() the abolore own plus the beer how e test?
| |||||
why una dey make mouth here? Reply![]() river is here ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
i test deffney own with beer Replythe first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:31 PM i test deffney own with beer the first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come ![]() ![]() i go ask her oooooooo...............u sure say u test am? Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
i tell you,na true na, Replyi drink am drink beer, e test like kulu ![]() ![]() ![]() but i never finish, i still dey test. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:13 PM Quote from: mrvoue on 23-02-2011 09:59 AM i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth ![]() the abolore own plus the beer how e test?
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:26 PM why una dey make mouth here? u no fear? i go just mop u dry ![]() river is here ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 04:49 PM Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:26 PM why una dey make mouth here? u no fear? i go just mop u dry![]() river is here ![]() omg.....see this small man..........u want make i use u brush my teeth? ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Funny....... Reply
| |||||
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 04:47 PM Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:13 PM Quote from: mrvoue on 23-02-2011 09:59 AM i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth ![]() the abolore own plus the beer how e test? oboy this wan sweet small , e con dey bitter again, e be like say the sweet one na finished product, while the bitter wan still dey processing stage , make i wait small ,i go con test am again , maybe another finished product don ready ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 04:17 PM wentin you wan hear? posted b4
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:53 PM Quote from: mrvoue on 23-02-2011 04:49 PM Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:26 PM why una dey make mouth here? u no fear? i go just mop u dry![]() river is here ![]() omg.....see this small man..........u want make i use u brush my teeth? ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:57 PM Quote from: mrvoue on 23-02-2011 04:47 PM Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:13 PM Quote from: mrvoue on 23-02-2011 09:59 AM i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth ![]() the abolore own plus the beer how e test? oboy this wan sweet small , e con dey bitter again, e be like say the sweet one na finished product, while the bitter wan still dey processing stage , make i wait small ,i go con test am again , maybe another finished product don ready ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 23-02-2011 05:10 PM Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:57 PM Quote from: mrvoue on 23-02-2011 04:47 PM Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:13 PM Quote from: mrvoue on 23-02-2011 09:59 AM i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth ![]() the abolore own plus the beer how e test? oboy this wan sweet small , e con dey bitter again, e be like say the sweet one na finished product, while the bitter wan still dey processing stage , make i wait small ,i go con test am again , maybe another finished product don ready ![]() ![]() ![]() you sure say she no rob poison there, no be say if you finish the testing you go con yamutu, ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:31 PM i test deffney own with beer the first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come ![]() ![]() wetin be this? make i wash wash u now now!!! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 23-02-2011 04:34 PM Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:31 PM i test deffney own with beer the first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come ![]() ![]() i go ask her oooooooo...............u sure say u test am? no mind am...he just miss me! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 23-02-2011 04:40 PM i tell you,na true na, i drink am drink beer, e test like kulu ![]() ![]() ![]() but i never finish, i still dey test. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 23-02-2011 06:03 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ok na laugh to death! make later i go give u somethin u never forget!!!! ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
bring am come nah!!!!! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)