Deffney at 23-02-2011 06:39 PM (14 years ago) (f) bring am come nah!!!!!
make u suffer small small
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 06:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 23-02-2011 06:43 PM (14 years ago) (m) abeg i want wetin dey inside bra and bar
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 23-02-2011 06:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 23-02-2011 06:46 PM (14 years ago) go find another bra bra Posted: at 23-02-2011 06:46 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 06:46 PM (14 years ago) (f) abeg i want wetin dey inside bra and bar
forget it..dont mind am..u dey little baby naaaaaaa
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 06:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 23-02-2011 06:48 PM (14 years ago) bring am come nah!!!!!
make u suffer small small  oya sorry i no talk again for now, later i fit talk ,oya bring am come, Posted: at 23-02-2011 06:48 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 06:50 PM (14 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 06:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 23-02-2011 06:54 PM (14 years ago) (m) abeg i want wetin dey inside bra and bar
forget it..dont mind am..u dey little baby naaaaaaa which 1 be ur own? Abeg i no wan provoke oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 23-02-2011 06:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 23-02-2011 07:03 PM (14 years ago) (m) ok.. I don here.. ZOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOM Posted: at 23-02-2011 07:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 07:29 AM (14 years ago) (m) Reply |
mrvoue at 24-02-2011 07:30 AM (14 years ago) (m) abeg i want wetin dey inside bra and bar
*igbo accent* it is not for sumol bois Posted: at 24-02-2011 07:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 24-02-2011 07:32 AM (14 years ago) (f)  u no. 1
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 24-02-2011 07:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 07:32 AM (14 years ago) (m) i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth  the abolore own plus the beer how e test? e sour...abeg i no knw wetin she carry o oboy this wan sweet small , e con dey bitter again, e be like say the sweet one na finished product, while the bitter wan still dey processing stage , make i wait small ,i go con test am again , maybe another finished product don ready  abolore own too small like agbalumor,e come sour join,b like pap water you sure say she no rob poison there, no be say if you finish the testing you go con yamutu,  i don disinfect am b4 i put mouth nah...no shaking. Posted: at 24-02-2011 07:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 09:30 AM (14 years ago) (m) yay! Posted: at 24-02-2011 09:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 24-02-2011 09:32 AM (14 years ago) (m) Akpa amu gi gbawa kwa
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 24-02-2011 09:32 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 09:34 AM (14 years ago) (m) pls translate dat,i no fit decode Posted: at 24-02-2011 09:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 24-02-2011 09:39 AM (14 years ago) (m) u be decoder? Na everytin u wan code?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 24-02-2011 09:39 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
enoibd at 24-02-2011 09:50 AM (14 years ago) (m) abeg i want wetin dey inside bra and bar
go find am na...dem dey beg put again Posted: at 24-02-2011 09:50 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Similarities of "BRA" & "BAR": *Both have same alphabets. *Both are drinking zone.* Both have restricted time of opening & closing. *When both are open(ed) men are happy!!!, Is it "True"? or False? More They intoxicate if taken in excess They make you misbehave in some cases They are likely to make you lose your mind true talk jaree...  i like this one "They make you misbehave in some cases" Posted: at 24-02-2011 09:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
which colour.... and how big was it? Posted: at 24-02-2011 11:25 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 24-02-2011 11:42 AM (14 years ago) (m) lol. they are both drinking zone
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 24-02-2011 11:42 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |