i will be back (Page 18)

Date: 25-02-2011 10:50 am (14 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 37
- kenolis at 9-03-2011 01:27 AM (14 years ago)
(m)
OK I UNDERSTAND YOU WELL BUT MAKE YOU TAKE AM EASY OOOO!!! Shocked Shocked Shocked
Posted: at 9-03-2011 01:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 01:34 AM (14 years ago)
oboy hehehe you get every expression ,
you go sabi do that kind thing well well,
cus you ever ready,that wan no be for me,
and i never will do any job wey be for night
con talk of that wan wey you just wan do..
carry waka my bros na your way Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 01:34 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 01:46 AM (14 years ago)
(m)
hehehehehehehehehehehehehe
hohohohohohohohohohohohoho
hahahahahahahahahahahahaha
huhuhuhuhuhuhuhuhuhuhuhuhu
hiahiahiahiahiahiahiahaihaihaihai
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
ewooooooooooooooooooo!!!!!!
my bele wan tier wey i dey laff you.
Posted: at 9-03-2011 01:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 01:56 AM (14 years ago)
me too i follow dey laugh since,
now the laugh make me tire,
abeg good night,dream better thing ,
no dream about the chairlady and creator of Aproko
Abolore and queen deff-ni Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 01:56 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 02:03 AM (14 years ago)
(m)
i don dream woke up...na morning i dey here now. so good night and drink tea for you dream.
anybody wey drink tea for dream don drink goat piss...!
so i go advice you instead you go drink goat piss better drink cow or horse own... Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 02:03 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 9-03-2011 07:10 AM (14 years ago)
(f)
he hu drm abt me or deff shuld cnsider himsef LUCKY!!
not every drm we dey visit Tongue Tongue
Posted: at 9-03-2011 07:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 9-03-2011 10:37 AM (14 years ago)
(m)
Quote
he hu drm abt me or deff shuld cnsider himsef LUCKY!!
not every drm we dey visit Tongue Tongue

Abolore instead i go dream of you or Deff i prefer to dream about Xavedos Grin
Posted: at 9-03-2011 10:37 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- plainheart at 9-03-2011 11:08 AM (14 years ago)
(f)
 Lips Sealed  Lips Sealed  Lips Sealed  Lips Sealed
Posted: at 9-03-2011 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 9-03-2011 11:22 AM (14 years ago)
(m)
i go help you seal that your mouth well well. Angry
Posted: at 9-03-2011 11:22 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 9-03-2011 11:31 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: kenolis on  9-03-2011 10:37 AM
Quote
he hu drm abt me or deff shuld cnsider himsef LUCKY!!
not every drm we dey visit Tongue Tongue

Abolore instead i go dream of you or Deff i prefer to dream about Xavedos Grin

good choice Grin after all na fine man abi Huh?

dem say like begat like Grin
Posted: at 9-03-2011 11:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 9-03-2011 11:37 AM (14 years ago)
(f)
i dey imagine weting u go write 4 dis exam wey u want go write o
Posted: at 9-03-2011 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 9-03-2011 11:52 AM (14 years ago)
(m)
Quote
he hu drm abt me or deff shuld cnsider himsef LUCKY!!
not every drm we dey visit   Tongue Tongue

Abolore instead i go dream of you or Deff i prefer to dream about Xavedos  Grin

good choice Grin  after all na fine man abi  Huh?

dem say like begat like Grin

yes i like xavedos pass them...becaus i fit you and as my oracle Grin
Posted: at 9-03-2011 11:52 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 11:56 AM (14 years ago)
Quote from: Abolore05 on  9-03-2011 07:10 AM
he hu drm abt me or deff shuld cnsider himsef LUCKY!!
not every drm we dey visit Tongue Tongue

no visit me for dream ooo,
cuz if you do, you go get belle
in real life hehehe Grin
Posted: at 9-03-2011 11:56 AM (14 years ago) |
Reply
- Sheree at 9-03-2011 11:57 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: kenolis on  9-03-2011 11:52 AM
Quote
he hu drm abt me or deff shuld cnsider himsef LUCKY!!
not every drm we dey visit   Tongue Tongue

Abolore instead i go dream of you or Deff i prefer to dream about Xavedos  Grin

good choice Grin  after all na fine man abi  Huh?

dem say like begat like Grin

yes i like xavedos pass them...becaus i fit you and as my oracle Grin


see mouth Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 11:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-03-2011 11:59 AM (14 years ago)
flog and lizard dey inside  Wink
Posted: at 9-03-2011 11:59 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 12:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote
i dey imagine weting u go write 4 dis exam wey u want go write o

if he no no wetin to write make he just the write all the joke for 9japals Grin
all na writing the teacher go still mark am for am. but na wen result come out we go know Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 12:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 9-03-2011 12:01 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  9-03-2011 11:56 AM
Quote from: Abolore05 on  9-03-2011 07:10 AM
he hu drm abt me or deff shuld cnsider himsef LUCKY!!
not every drm we dey visit Tongue Tongue

no visit me for dream ooo,
cuz if you do, you go get belle
in real life hehehe Grin
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

I run pass
Posted: at 9-03-2011 12:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 9-03-2011 12:04 PM (14 years ago)
(m)
sheree wetin do ma mouth? i go kiss ooooo!!!
Posted: at 9-03-2011 12:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 9-03-2011 12:05 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  9-03-2011 11:59 AM
flog and lizard dey inside  Wink
Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-03-2011 12:06 PM (14 years ago)
sheree ,Come back here ,na you be number one,
come take the first shot Grin
Posted: at 9-03-2011 12:06 PM (14 years ago) |
Reply
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 37

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions