9ja pals has been one of my best site, and as far as im alive, im not gonna quit naijapals. for those that are gonna miss me and my comments, I will like to be away for about 3 weeks in preparation for my exams but will come online only once in a blue moon. :'( :'(
I gonna miss all my pals, emejuru, soki, mrvoue, terry, kris, Xter, bode, solid, enoibd, stephen, xavexdo5 (fine boy), belogh, emma, olooworlay, jossy, riverniger (man of tmber and carlibre), titi, bisi, fumi, deffney, dacutest, shinapeters, coolandrea, and many others that are not mentioned, im really gonna miss u all.
Most importantly, my sweetie, Aborole , im already missing u @ soki, mrvoue, emejuru, xavexdo5................... make una leave my sweetie alone oooooo , cos i dey read una comments and i dey see as una dey toast am , make una take time oooooo
i know say some people go yab me, make i throw one joke........ ....... ....... ........... ...... ......
I dey for my compound one day, one man dey beat him pikin seriously, i walka go there com dey tell the man say ''ha ah! why u dey beat this pikin like this nah'' the man tell me say ''this boy na olodo him be, for class him carry 44 out of 45, na only one person him pass for class; when i was in school, i used to top everyone in the class but i dont know why this boy's own is different'' Then i told the man ''no be like this u go take correct am nah!, u suppose to dey teach am A is for Apple, etc'' na him the man tell me say ''skypon, why u dey talk like this nah, how do u expect me to be teaching this boy A is for Apple'' he turns to his son and said ''Junior, u no fit read A is for Apple?'' Junior answers ''i fit read am'' and the father says ''oya read am'' and Junior starts ''A is for apple, B is for Bapple, C is Capple, D is for Dapple, E is for Eapple............................................, M is for Mipple, N is for Nipple, O is for Opple'' I put my hand for my head, i com talk for my mind say ''heyy, this boy papa go kill am for house today oooooooo'' Junior continues ''V is for Vapple, W is for Wapple, X is for Xapple, Y is for Yapple and Z is for Zapple'' na so him papa look am from head to toe and said ''u get luck say u read am well''
good luck pals
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 25-02-2011 10:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Abolore05 at 25-02-2011 11:01 AM (14 years ago) (f)
oh sweetie! me sef go miss y wella, i no go chop or sleep till u return success in ur exams :'( :'( :'(
Posted: at 25-02-2011 11:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac
9ja pals has been one of my best site, and as far as im alive, im not gonna quit naijapals. Cheesy Cheesy for those that are gonna miss me and my comments, I will like to be away for about 3 weeks in preparation for my exams but will come online only once in a blue moon. Cry Cry
I gonna miss all my pals, emejuru, soki, mrvoue, terry, kris, Xter, bode, solid, enoibd, stephen, xavexdo5 (fine boy), belogh, emma, olooworlay, jossy, riverniger (man of tmber and carlibre), titi, bisi, fumi, deffney, dacutest, shinapeters, coolandrea, and many others that are not mentioned, im really gonna miss u all.
Most importantly, my sweetie, Aborole Kiss Kiss Kiss, im already missing u @ soki, mrvoue, emejuru, xavexdo5................... make una leave my sweetie alone oooooo Angry Angry Angry, cos i dey read una comments and i dey see as una dey toast am Grin Grin Grin Grin, make una take time oooooo Grin Grin
i know say some people go yab me, make i throw one joke........ Grin Grin....... Grin Grin....... Grin Grin........... Grin Grin...... Grin...... Grin Grin Grin
I dey for my compound one day, one man dey beat him pikin seriously, i walka go there com dey tell the man say ''ha ah! why u dey beat this pikin like this nah'' the man tell me say ''this boy na olodo him be, for class him carry 44 out of 45, na only one person him pass for class; when i was in school, i used to top everyone in the class but i dont know why this boy's own is different'' Then i told the man ''no be like this u go take correct am nah!, u suppose to dey teach am A is for Apple, etc'' na him the man tell me say ''skypon, why u dey talk like this nah, how do u expect me to be teaching this boy A is for Apple'' he turns to his son and said ''Junior, u no fit read A is for Apple?'' Junior answers ''i fit read am'' and the father says ''oya read am'' and Junior starts ''A is for apple, B is for Bapple, C is Capple, D is for Dapple, E is for Eapple............................................, M is for Mipple, N is for Nipple, O is for Opple'' I put my hand for my head, i com talk for my mind say ''heyy, this boy papa go kill am for house today oooooooo'' Junior continues ''V is for Vapple, W is for Wapple, X is for Xapple, Y is for Yapple and Z is for Zapple'' na so him papa look am from head to toe and said ''u get luck say u read am well'' Grin Grin Grin Grin Grin
good luck pals Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
"Skypon" U dey craze well well. why u no first call my name there? u dey call people even zavedos (fine boy) u call am self well dear, i wish you all the best of luck, go and come out with success and smile...good luck.
Posted: at 25-02-2011 01:30 PM (14 years ago) | Hero
oh sweetie! me sef go miss y wella, i no go chop or sleep till u return success in ur exams Cry Cry Cry Kiss Kiss Kiss
Abolore05...make u no cry again u hear! just clean ur eyes. b4 "Skypon"go come back i go manage u so that u go dey eat but i promis i go live if he come back
Posted: at 25-02-2011 01:35 PM (14 years ago) | Hero
oh goodness, no more ugly face for 3weeks Grin Grin Grin Grin Grin
skypon, no go write your name as abolore ooooooooo Grin Grin Grin Grin
success Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
abeg come give that kiss...no dey troway am 4 who dey go write exam :'( u no say kiss dia 4market
Posted: at 25-02-2011 01:49 PM (14 years ago) | Hero
Kristiantus at 25-02-2011 03:16 PM (14 years ago) (m)
Quote from: kenolis on 25-02-2011 01:49 PM
Quote
oh goodness, no more ugly face for 3weeks Grin Grin Grin Grin Grin
skypon, no go write your name as abolore ooooooooo Grin Grin Grin Grin
success Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
abeg come give that kiss...no dey troway am 4 who dey go write exam :'( u no say kiss dia 4market
you say wetin? if kiss dey hungry you... you no see mrvoue monkey go kiss...
Posted: at 25-02-2011 03:16 PM (14 years ago) | Hero