i will be back (Page 4)

Date: 25-02-2011 10:50 am (13 years ago) | Author: Digitalman
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 37
- Abolore05 at 25-02-2011 09:04 PM (13 years ago)
(f)
for starters ken na...
wait sef, wetin concern u inside?
who b u?
why u wan know?
ask d ken himsef nah,
in go tell u. Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 09:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingtonbrown at 25-02-2011 10:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 09:04 PM
for starters ken na...
wait sef, wetin concern u inside?
who b u?
why u wan know?
ask d ken himsef nah,
in go tell u. Grin Grin Grin
u dey ask me who i be? na me dey manage all the female's 4 dis forum
Posted: at 25-02-2011 10:00 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 25-02-2011 10:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote
9ja pals has been one of my best site, and as far as im alive, im not gonna quit naijapals. Cheesy Cheesy
for those that are gonna miss me and my comments, I will like to be away for about 3 weeks in preparation
for my exams but will come online only once in a blue moon. Cry Cry

I gonna miss all my pals, emejuru, soki, mrvoue, terry, kris, Xter, bode, solid, enoibd, stephen, xavexdo5 (fine boy), belogh, emma,
olooworlay, jossy, riverniger (man of tmber and carlibre), titi, bisi, fumi, deffney, dacutest, shinapeters, coolandrea,
and many others that are not mentioned, im really gonna miss u all.

Most importantly, my sweetie, Aborole Kiss Kiss Kiss, im already missing u
@ soki, mrvoue, emejuru, xavexdo5................... make una leave my sweetie alone oooooo Angry Angry Angry, cos i dey read una comments and i dey see as una dey toast am Grin Grin Grin Grin, make una take time oooooo Grin Grin

i know say some people go yab me, make i throw one joke........ Grin Grin....... Grin Grin....... Grin Grin........... Grin Grin...... Grin...... Grin Grin Grin


I dey for my compound one day, one man dey beat him pikin seriously,
i walka go there com dey tell the man say ''ha ah! why u dey beat this pikin like this nah'' the man tell me say ''this boy na olodo him be, for class him carry 44 out of 45, na only one person him pass for class; when i was in school, i used to top everyone in the class but i dont know why this boy's own is different''
Then i told the man ''no be like this u go take correct am nah!, u suppose to dey teach am A is for Apple, etc'' na him the man tell me say ''skypon, why u dey talk like this nah, how do u expect me to be teaching this boy A is for Apple'' he turns to his son and said ''Junior, u no fit read A is for Apple?'' Junior answers ''i fit read am'' and the father says ''oya read am'' and Junior starts ''A is for apple, B is for Bapple, C is Capple, D is for Dapple, E is for Eapple............................................, M is for Mipple, N is for Nipple, O is for Opple'' I put my hand for my head, i com talk for my mind say ''heyy, this boy papa go kill am for house today oooooooo'' Junior continues ''V is for Vapple, W is for Wapple, X is for Xapple, Y is for Yapple and Z is for Zapple'' na so him papa look am from head to toe and said ''u get luck say u read am well'' Grin Grin Grin Grin Grin

good luck pals Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
skypon take my advice, 4get abolore and leave her4 kenolis and you will pass your exam very wella
kingtonbrown may God bless you for that Grin
your wife go born big head for you  Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 10:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 26-02-2011 03:13 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: kingtonbrown on 25-02-2011 10:00 PM
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 09:04 PM
for starters ken na...
wait sef, wetin concern u inside?
who b u?
why u wan know?
ask d ken himsef nah,
in go tell u. Grin Grin Grin
u dey ask me who i be? na me dey manage all the female's 4 dis forum

all female pals here.....this man claim our manager? is it true?

Posted: at 26-02-2011 03:13 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 04:54 AM (13 years ago)
(f)
NEVER! who dash monkey banana?
hin na woman wrapper nah
u no see in pix? Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 04:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 26-02-2011 06:25 AM (13 years ago)
(f)
hehehehehe he go wrap us abi??

Posted: at 26-02-2011 06:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 09:05 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 09:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Don-ziggy at 26-02-2011 09:14 AM (13 years ago)
(m)
it took me so many years to read thissssssssssssssss
Posted: at 26-02-2011 09:14 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 10:17 AM (13 years ago)
(f)
really?
how old are u now? Cheesy
Posted: at 26-02-2011 10:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 26-02-2011 10:45 AM (13 years ago)
(f)
since he was born he started reading naaaa hehehe

Posted: at 26-02-2011 10:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- melleske4me at 26-02-2011 10:55 AM (13 years ago)
(m)
@kelonis, na we get 9japlas ooo
@kris, u say i wan thief woman abi? i no blame u, ee be like say u don dey like aborole Angry Angry
@aborole, na u i love, i no want any other person.  If skyppon come, we go clean mouth like say nothing happen.
i still dey die for u Grin Grin Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss :-*just give me some kiss nah! Kiss Kiss Kiss i will take u to many places Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 10:55 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- xter at 26-02-2011 11:07 AM (13 years ago)
(m)
Will miss u man





I wish u great success in ur exams

Posted: at 26-02-2011 11:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 26-02-2011 11:48 AM (13 years ago)
(m)
goodluck man

Posted: at 26-02-2011 11:48 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 26-02-2011 11:53 AM (13 years ago)
(m)
my wonderful friend.. wish you all the best in your exams oo.. dont bother to read ooo... the best wey I wish you don do... I'll miss you so much too man...
Posted: at 26-02-2011 11:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 26-02-2011 12:45 PM (13 years ago)
(f)
 :'( :'( :'( :'( :'( :'(

Posted: at 26-02-2011 12:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- melleske4me at 26-02-2011 06:21 PM (13 years ago)
(m)
make una no dey miss skypoon
but why una come like skypoon well well like this? Huh? Huh? Huh?
him fry chicken for una? Angry Angry Angry

@abolore,  Kiss Kiss Kiss Kiss Grin
Posted: at 26-02-2011 06:21 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 08:51 PM (13 years ago)
(f)
u dey craze oh,
i no u b4?
mind ursef na
before i call someone to
handle u Angry Angry Angry
Posted: at 26-02-2011 08:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 09:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: melleske4me on 26-02-2011 10:55 AM
@kelonis, na we get 9japlas ooo
@kris, u say i wan thief woman abi? i no blame u, ee be like say u don dey like aborole Angry Angry
@aborole, na u i love, i no want any other person.  If skyppon come, we go clean mouth like say nothing happen.
i still dey die for u Grin Grin Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss :-*just give me some kiss nah! Kiss Kiss Kiss i will take u to many places Grin Grin Grin Grin Grin Grin
u must really think highly of ursef
wen wia u registered here?
go take a soak ursef for suck-away
u go feel better cos i no sure sey
u never zaree
which one u dey na
yaba right abi yaba left?
ansa truthfully! Angry Angry Angry
Posted: at 26-02-2011 09:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 09:24 PM (13 years ago)
you some body dey like you,
you no happy ,
take time or you old,
 Wink Wink abi you wan chop shakara.
Posted: at 26-02-2011 09:24 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 26-02-2011 09:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote
you some body dey like you,
you no happy ,
take time or you old,
 Wink Wink abi you wan chop shakara.
abeg live am  Grin that guy wey dey talk that thing em papa fit mode girl with girl?
Posted: at 26-02-2011 09:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 37