9ja pals has been one of my best site, and as far as im alive, im not gonna quit naijapals.
for those that are gonna miss me and my comments, I will like to be away for about 3 weeks in preparation
for my exams but will come online only once in a blue moon. :'( :'(
I gonna miss all my pals, emejuru, soki, mrvoue, terry, kris, Xter, bode, solid, enoibd, stephen, xavexdo5 (fine boy), belogh, emma,
olooworlay, jossy, riverniger (man of tmber and carlibre), titi, bisi, fumi, deffney, dacutest, shinapeters, coolandrea,
and many others that are not mentioned, im really gonna miss u all.
Most importantly, my sweetie, Aborole
, im already missing u
@ soki, mrvoue, emejuru, xavexdo5................... make una leave my sweetie alone oooooo
, cos i dey read una comments and i dey see as una dey toast am
, make una take time oooooo
i know say some people go yab me, make i throw one joke........
.......
.......
...........
......
......
I dey for my compound one day, one man dey beat him pikin seriously,
i walka go there com dey tell the man say ''ha ah! why u dey beat this pikin like this nah'' the man tell me say ''this boy na olodo him be, for class him carry 44 out of 45, na only one person him pass for class; when i was in school, i used to top everyone in the class but i dont know why this boy's own is different''
Then i told the man ''no be like this u go take correct am nah!, u suppose to dey teach am A is for Apple, etc'' na him the man tell me say ''skypon, why u dey talk like this nah, how do u expect me to be teaching this boy A is for Apple'' he turns to his son and said ''Junior, u no fit read A is for Apple?'' Junior answers ''i fit read am'' and the father says ''oya read am'' and Junior starts ''A is for apple, B is for Bapple, C is Capple, D is for Dapple, E is for Eapple............................................, M is for Mipple, N is for Nipple, O is for Opple'' I put my hand for my head, i com talk for my mind say ''heyy, this boy papa go kill am for house today oooooooo'' Junior continues ''V is for Vapple, W is for Wapple, X is for Xapple, Y is for Yapple and Z is for Zapple'' na so him papa look am from head to toe and said ''u get luck say u read am well''
good luck pals
skypon take my advice, 4get abolore and leave her4 kenolis and you will pass your exam very wella.