@kris














Posted: at | |
@kris ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote @kris, i like dat, he think say kiss na for people like him. @kris ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() kiss na 4 pple like who? you don kiss snake once?
| |||||
Quote from: kenolis on 25-02-2011 01:35 PM Quote oh sweetie! me sef go miss y wella, Abolore05...make u no cry again u hear! just clean ur eyes.i no go chop or sleep till u return success in ur exams Cry Cry Cry Kiss Kiss Kiss b4 "Skypon"go come back i go manage u so that u go dey eat but i promis i go live if he come back ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i go call Deff for u now make she con deal wv u wella, na me say make u no get gf? if u disturb me too much i get gun wey skypon give me mak i take shoot pple lyk u!
| |||||
Quote you say wetin? Angry if kiss dey hungry you... you no see mrvoue monkey go kiss... Angry instead i go ![]() ![]()
| |||||
SKY SKY we will miss you!!!! study hard my little baby...... Reply![]() ![]() ![]() Please drink HOT MILK every morning and before going to bed to clear your mind....pass the exam with flying colors.....!!! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 25-02-2011 03:37 PM SKY SKY we will miss you!!!! study hard my little baby...... ![]() ![]() ![]() Please drink HOT MILK every morning and before going to bed to clear your mind....pass the exam with flying colors.....!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote oh sweetie! me sef go miss y wella, i no go chop or sleep till u return success in ur exams Cry Cry Cry Kiss Kiss Kiss Abolore05...make u no cry again u hear! just clean ur eyes. b4 "Skypon"go come back i go manage u so that u go dey eat but i promis i go live if he come back :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley hope say u no dey talk to me? i go call Deff for u now make she con deal wv u wella, na me say make u no get gf? if u disturb me too much i get gun wey skypon give me mak i take shoot pple lyk u! 2face say if love is a crime he prefer to stay jail ![]() i fit manage omotoyosolabisi bcoz she dey beg me since ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 03:33 PM Quote from: kenolis on 25-02-2011 01:35 PM Quote oh sweetie! me sef go miss y wella, Abolore05...make u no cry again u hear! just clean ur eyes.i no go chop or sleep till u return success in ur exams Cry Cry Cry Kiss Kiss Kiss b4 "Skypon"go come back i go manage u so that u go dey eat but i promis i go live if he come back ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i go call Deff for u now make she con deal wv u wella, na me say make u no get gf? if u disturb me too much i get gun wey skypon give me mak i take shoot pple lyk u! i dey hear u my darling ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
good idea! make i go tell am d good news!;D Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 25-02-2011 03:46 PM i dey hear u my darling ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() [/quote] ok ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hope u got my mail?
| |||||
Quote from: kenolis on 25-02-2011 01:35 PM Quote oh sweetie! me sef go miss y wella, Abolore05...make u no cry again u hear! just clean ur eyes.i no go chop or sleep till u return success in ur exams Cry Cry Cry Kiss Kiss Kiss b4 "Skypon"go come back i go manage u so that u go dey eat but i promis i go live if he come back ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ur a contractual thief abi? wetin u see abolore..she be like a thing u wan borrow then return after? na wow 4 u ooooo Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
abeg help me ask am oh, Replyno b him fault na him no get gf come dey take style toast me, i don already reject am ![]() ![]() ![]()
| |||||
yes i did, thanks Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote abeg help me ask am oh, toast kee?no b him fault na him no get gf come dey take style toast me, i don already reject am Grin Grin Grin you be bred?
| |||||
this skypon don come again Replyhim own don dey too much for here ![]() ![]() ![]() ![]() him wan go write exam com dey tel us? @Aborole, so na ur bf him be? but this skypon know better thing oo see the fine girl wey him dey carry Aborole mak i dey fwend u till skypon com back i go take care of u well well ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote Quote this skypon don come again him own don dey too much for here Angry Angry Angry Angry him wan go write exam com dey tel us? @Aborole, so na ur bf him be? but this skypon know better thing oo see the fine girl wey him dey carry Aborole mak i dey fwend u till skypon com back i go take care of u well well Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss SO NA WOMAN MAKE U REGISTER 9JAPALS...U GO OLD 4HERE..DREAMER WOKE UP ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: melleske4me on 25-02-2011 04:20 PM this skypon don come again him own don dey too much for here ![]() ![]() ![]() ![]() him wan go write exam com dey tel us? @Aborole, so na ur bf him be? but this skypon know better thing oo see the fine girl wey him dey carry Aborole mak i dey fwend u till skypon com back i go take care of u well well ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you be woman thief? ![]()
| |||||
abeg live am..he come find woman. Reply
| |||||
despite the fact say u no remember my name i go still wish u well. Replyi wish u success in ur fourth coming exam u shall come out in flying colour we will really miss u
| |||||
Quote from: melleske4me on 25-02-2011 04:20 PM this skypon don come again hope say u no miss roadhim own don dey too much for here ![]() ![]() ![]() ![]() him wan go write exam com dey tel us? @Aborole, so na ur bf him be? but this skypon know better thing oo see the fine girl wey him dey carry Aborole mak i dey fwend u till skypon com back i go take care of u well well ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na woman b ur problem? go meet mrvoue him b lady chimpazee he go like u wella ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest