Posted: at | |
| |||||
bcos no b our portion i no suffer for my papa house y i go com suffer wetin i no dey used to abeg ooo i jump dis post n poster pass i rejet rebuke n cast out any sufferin hungry penury stricken disease infection of a man in my life i say a big AMEN Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 2-03-2011 01:27 PM bcos no b our portion i no suffer for my papa house y i go com suffer wetin i no dey used to abeg ooo i jump dis post n poster pass i rejet rebuke n cast out any sufferin hungry penury stricken disease infection of a man in my life i say a big AMEN i follow u jump am pass!![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hungry man na bad luck! D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u!
| |||||
Quote from: xena15 on 2-03-2011 01:32 PM Quote from: truenaija2 on 2-03-2011 01:27 PM bcos no b our portion i no suffer for my papa house y i go com suffer wetin i no dey used to abeg ooo i jump dis post n poster pass i rejet rebuke n cast out any sufferin hungry penury stricken disease infection of a man in my life i say a big AMEN i follow u jump am pass!![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hungry man na bad luck! dis poster no like us atall ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hisssssssssssssssssssssssssssss...when would you men learn to stop grouping all women.......i knew sum naija women who married one local man and made him to be sumone...besides..no one want to suffer..inshort sum men do the same thing....so poster....same thing goes to sum men...why dey love to married a well doing woman. ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: Owhologbo on 2-03-2011 01:23 PM I notice that most Nigerian ladies here are very picky in choosen there man they always want the man that has everything like cars, house, good job and money if a man dont have those thing they dont want them, what happen to struggling with a man and achieve those thing rather they want them for what they have and not who they really are, so here is the question what happen to when all those things are gone, then they leave the man. Let the ladies come tell us why. DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: truenaija2 on 2-03-2011 01:39 PM Quote from: xena15 on 2-03-2011 01:32 PM Quote from: truenaija2 on 2-03-2011 01:27 PM bcos no b our portion i no suffer for my papa house y i go com suffer wetin i no dey used to abeg ooo i jump dis post n poster pass i rejet rebuke n cast out any sufferin hungry penury stricken disease infection of a man in my life i say a big AMEN i follow u jump am pass!![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hungry man na bad luck! dis poster no like us atall ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() LMAO . . . ![]() ![]() Quote from: HOPEA23 on 2-03-2011 01:42 PM hisssssssssssssssssssssssssssss...when would you men learn to stop grouping all women.......i knew sum naija women who married one local man and made him to be sumone...besides..no one want to suffer..inshort sum men do the same thing....so poster....same thing goes to sum men...why dey love to married a well doing woman. HopeA . . . ![]() Yeah, you're right. . . My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
| |||||
Poster, which women dey vex you like this Reply![]()
| |||||
On a serious note, a typical Naija man doesn't want his woman to own all of those things you’ve mention. ReplyThey feel it wouldn't make them a man they’ve always wanted to be...you know their ego now; So work hard and make your woman happy, or you teach her how to fish.
| |||||
Quote from: qunodinga on 2-03-2011 01:50 PM Poster, which women dey vex you like this ![]() in dey find woman wey go follow am suffer and most woman dat hv done dat end up losing cos after helping to achieve their arm then they begin to find fault on hw to dump the woman wey suffer with u for another just few of them still appreciates dat and continue with the woman
| |||||
GOD help us Reply
| |||||
i'm beginning to smell a fight...but still waiting to get more comments from ladies.. Reply![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 2-03-2011 01:27 PM bcos no b our portion i no suffer for my papa house y i go com suffer wetin i no dey used to abeg ooo i jump dis post n poster pass i rejet rebuke n cast out any sufferin hungry penury stricken disease infection of a man in my life i say a big AMEN ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: qunodinga on 2-03-2011 01:56 PM On a serious note, a typical Naija man doesn't want his woman to own all of those things you’ve mention. They feel it wouldn't make them a man they’ve always wanted to be...you know their ego now; So work hard and make your woman happy, or you teach her how to fish. yes o my dear you are right as well as Chiglamour4u ![]()
| |||||
Quote from: sobeit on 2-03-2011 02:02 PM i'm beginning to smell a fight...but still waiting to get more comments from ladies.. ![]() which fight i beg talk watin dey yah mind ur comment is needed
| |||||
IF THEY NO GREE FOR U,GO MAKE MONEY OK.I JUMP POVERTY PASS. Reply
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 2-03-2011 02:06 PM Quote from: sobeit on 2-03-2011 02:02 PM i'm beginning to smell a fight...but still waiting to get more comments from ladies.. ![]() which fight i beg talk watin dey yah mind ur comment is needed ![]()
| |||||
Quote from: Owhologbo on 2-03-2011 01:23 PM I notice that most Nigerian ladies here are very picky in choosen there man they always want the man that has everything like cars, house, good job and money if a man dont have those thing they dont want them, what happen to struggling with a man and achieve those thing rather they want them for what they have and not who they really are, so here is the question what happen to when all those things are gone, then they leave the man. Poater, possibly,,,,those who tried it (suffer wif a man) never lived 2 enjoy it rather another babe enjoyed her sweat... Bcos, after suffering wit u nd u made it,,,, u now start finding faults u were blind of at d begining,,,, nd givng her reasons why u wont marry her (my papa say, my mama say)...
| |||||
poster, God forbid, i no b born to suffer...u beta wake up ooo Reply
| |||||
i'm interesting discovery..still waiting to read more. Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest