CAR still they grow
Posted: at | |
CAR still they grow
| |||||
Soooooo funnie, I 4got to laugh. Please reconstruct your syntax.... it could have been better. Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Dis joke too dry. No be force to become superstar my broda, i go advise u see make u go discover ur talent for iya-basira buka. Reply
| |||||
Dis joke too dry. No be force to become superstar my broda, i go advise u say make u go discover ur talent for iya-basira buka. Reply
| |||||
jboy4shezo Replybecause say na mama put you dey lick breakfast lunch you nu dey shame iyabasira buka agbaya elenu gboe gboe
| |||||
m1212 abi wetin be ur name sef. As e be say u no get name say na number u wan use as name i pity u o becos the person wey go solve ur problem dem neva born am. Reply
| |||||
Very funny joke..I quickly called my friend and share the joke with him...he also laughed...That means if Jboy said its too dry he got no hormones for laughter...dem don rot.... Reply![]()
| |||||
Grin i know say u no like me right from time, wetin funny for there now well i neve get ur time now Reply
| |||||
GRIN u are the best nu minn nam JBOY with YOUR BUGGUSS MOUTH Reply
| |||||
I don hear dis joke somewhere before and e bin funny pass dis one... lol... ReplyLife is too short........ live right while you still can
| |||||
owing to the fact that u spelt "Beetle" ......"BITO".............its reli funny Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
D joke old sha... But for posting am at all... U try... Reply
| |||||
Orezo the encourager Reply
| |||||
THANKS OREZOOOOOO Reply
| |||||
Quote from: HOCKIESS on 21-11-2008 09:11 AM THANKS OREZOOOOOO Wetin u dey thank orezo for abi na ur papa broda. As for u orezo, i don dey suspect u for this naija pals
| |||||
m121249 that na your prison number? Reply![]() ![]() ![]() because you resembel elewon (prisoner)
| |||||
m121249 that na your prison number? Reply![]() ![]() ![]() because you resembel elewon (prisoner)
| |||||
m121249 that na your prison number? Reply![]() ![]() ![]() because you resemble (elewon (prisoner)
| |||||
Hockless...are u m121249 that rezi is talking about..and rezi did u have prison experience before....what prompted this idea of prison break part 4 Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 21-11-2008 09:19 AM Quote from: HOCKIESS on 21-11-2008 09:11 AM THANKS OREZOOOOOO Wetin u dey thank orezo for abi na ur papa broda. As for u orezo, i don dey suspect u for this naija pals Life is too short........ live right while you still can
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech