sins (Page 2)

Date: 07-03-2011 10:00 am (14 years ago) | Author: rosemary iwezue
1 [2] 3 4
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 10:45 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  7-03-2011 10:36 AM
Quote from: chicanorose on  7-03-2011 10:34 AM
kristaintus i want the one from your okitioporokorevwede village
the type wey Jacob use for bible?... no oo that type go dey too much for you..
try visit any railway station... na there you go see correct okwuta... correct one oo.. Grin
hahahahahahahaha.....kris, thx...this is wat i called joke Grin
Posted: at 7-03-2011 10:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 7-03-2011 10:46 AM (14 years ago)
(f)
kris comot hia

Posted: at 7-03-2011 10:46 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 7-03-2011 10:49 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-03-2011 10:46 AM
kris comot hia
Grin Grin Grin
nne... i greet oo...
Posted: at 7-03-2011 10:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 10:53 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on  7-03-2011 10:34 AM
kristaintus i want the one from your okitioporokorevwede village
hehehehehehehehe...i neva hear dis name b4.o Grin
Posted: at 7-03-2011 10:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 7-03-2011 10:56 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  7-03-2011 10:53 AM
Quote from: chicanorose on  7-03-2011 10:34 AM
kristaintus i want the one from your okitioporokorevwede village
hehehehehehehehe...i neva hear dis name b4.o Grin
heheheheheee.. Grin
na for ekiti pupu the village dey...
Posted: at 7-03-2011 10:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 11:05 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  7-03-2011 10:56 AM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  7-03-2011 10:53 AM
Quote from: chicanorose on  7-03-2011 10:34 AM
kristaintus i want the one from your okitioporokorevwede village
hehehehehehehehe...i neva hear dis name b4.o Grin
heheheheheee.. Grin
na for ekiti pupu the village dey...
No wonder.. Grin Grin Grin
Posted: at 7-03-2011 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 7-03-2011 11:15 AM (14 years ago)
(f)



i don tell una say kris na bad belle una think say i dey play










Posted: at 7-03-2011 11:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 11:18 AM (14 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 7-03-2011 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 7-03-2011 11:20 AM (14 years ago)
(f)
wetin i go call dis now Angry Angry Angry
Posted: at 7-03-2011 11:20 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 11:22 AM (14 years ago)
(f)
Zoke Grin
Posted: at 7-03-2011 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 7-03-2011 11:35 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  7-03-2011 11:22 AM
Zoke Grin
Quote
yoke,joke,voke,moke,loke,zoke,coke,noke,loke all join

Posted: at 7-03-2011 11:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 11:37 AM (14 years ago)
(f)
Ok...how e dey do u? Grin
Posted: at 7-03-2011 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 7-03-2011 11:55 AM (14 years ago)
(m)
passing .....
Posted: at 7-03-2011 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 11:59 AM (14 years ago)
(f)
Pass... quick, quick
Posted: at 7-03-2011 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 7-03-2011 12:17 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  7-03-2011 11:37 AM
Ok...how e dey do u? Grin

e dey do me tinini tenene

Posted: at 7-03-2011 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 7-03-2011 12:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on  7-03-2011 11:15 AM



i don tell una say kris na bad belle una think say i dey play


nne, see my belle now... nothing dey bad inside am...
make i see you own belle first... Grin
Posted: at 7-03-2011 12:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 7-03-2011 12:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  7-03-2011 10:11 AM
Quote from: Sheree on  7-03-2011 10:04 AM
u try
wetin she try? Angry
@ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one...

na dat one make u twist face like shit wey someone match Huh?
Posted: at 7-03-2011 12:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 7-03-2011 12:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  7-03-2011 12:31 PM
Quote from: Kristiantus on  7-03-2011 10:11 AM
Quote from: Sheree on  7-03-2011 10:04 AM
u try
wetin she try? Angry
@ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one...

na dat one make u twist face like shit wey someone match Huh?
you say wetin? Angry
my face... shitt... nne, inshort as a christian wey no get bad tin for mind.. i forgive you.. Angry
Posted: at 7-03-2011 12:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 02:32 PM (14 years ago)
(f)
Gbam! Grin Grin
Posted: at 7-03-2011 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 7-03-2011 02:36 PM (14 years ago)
(m)
funmi... shebi you see say na people dey look for my trouble... small time now, dem go begin call me lucifer... Angry
Posted: at 7-03-2011 02:36 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions