
e dey do me tinini tenene
Posted: at | |
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 12:17 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 11:37 AM Ok...how e dey do u? ![]() e dey do me tinini tenene
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 02:36 PM funmi... shebi you see say na people dey look for my trouble... small time now, dem go begin call me lucifer... heheheheheheehe....no mind ![]() ![]()
| |||||
akiolu ..... so u wan make i pass ...... u no dey miss me @ all .... Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hehehehehehehe....i dey miss well, well...i come ur house the other day, i no see u nah Reply![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 7-03-2011 12:31 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:11 AM Quote from: Sheree on 7-03-2011 10:04 AM u try wetin she try? ![]() @ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one... na dat one make u twist face like shit wey someone match ![]() help me ask am oh I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:48 PM hehehehehehehe....i dey miss well, well...i come ur house the other day, i no see u nah ![]() u know say i don miss u tire ...... i been no dey b/4 na ...... how things na?
| |||||
Quote from: solid_solid on 7-03-2011 02:54 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:48 PM hehehehehehehe....i dey miss well, well...i come ur house the other day, i no see u nah ![]() u know say i don miss u tire ...... i been no dey b/4 na ...... how things na? I dey fine nu?
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:56 PM Quote from: solid_solid on 7-03-2011 02:54 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:48 PM hehehehehehehe....i dey miss well, well...i come ur house the other day, i no see u nah ![]() u know say i don miss u tire ...... i been no dey b/4 na ...... how things na? I dey fine nu? hehehehe .... i say make i hide small ..... how u dey since i leave u na? ..... i hope say terryworld never go that side
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 02:51 PM Quote from: Sheree on 7-03-2011 12:31 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:11 AM Quote from: Sheree on 7-03-2011 10:04 AM u try wetin she try? ![]() @ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one... na dat one make u twist face like shit wey someone match ![]() help me ask am oh no mind am jare ![]()
| |||||
Quote from: solid_solid on 7-03-2011 03:03 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:56 PM Quote from: solid_solid on 7-03-2011 02:54 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:48 PM hehehehehehehe....i dey miss well, well...i come ur house the other day, i no see u nah ![]() u know say i don miss u tire ...... i been no dey b/4 na ...... how things na? I dey fine nu? hehehehe .... i say make i hide small ..... how u dey since i leave u na? ..... i hope say terryworld never go that side
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 12:34 PM Quote from: Sheree on 7-03-2011 12:31 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:11 AM Quote from: Sheree on 7-03-2011 10:04 AM u try wetin she try? ![]() @ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one... na dat one make u twist face like shit wey someone match ![]() ![]() my face... shitt... nne, inshort as a christian wey no get bad tin for mind.. i forgive you.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u still dey twist am ![]() make u no vex, you hear ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 7-03-2011 03:11 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 12:34 PM Quote from: Sheree on 7-03-2011 12:31 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:11 AM Quote from: Sheree on 7-03-2011 10:04 AM u try wetin she try? ![]() @ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one... na dat one make u twist face like shit wey someone match ![]() ![]() my face... shitt... nne, inshort as a christian wey no get bad tin for mind.. i forgive you.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u still dey twist am ![]() make u no vex, you hear ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emmajenic1 on 7-03-2011 10:11 AM E mean say u dey try summarize ur sins 4 inside one page.Poster stop summarizing sins... Confess all or else.... i go flog u.... ![]() ![]() AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
nwanne fashola.... how you dey?. Reply![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 03:08 PM Quote from: solid_solid on 7-03-2011 03:03 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:56 PM Quote from: solid_solid on 7-03-2011 02:54 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 7-03-2011 02:48 PM hehehehehehehe....i dey miss well, well...i come ur house the other day, i no see u nah ![]() u know say i don miss u tire ...... i been no dey b/4 na ...... how things na? I dey fine nu? hehehehe .... i say make i hide small ..... how u dey since i leave u na? ..... i hope say terryworld never go that side terry weh don spoil since ...... no trust am oooo
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 03:46 PM Quote from: Sheree on 7-03-2011 03:11 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 12:34 PM Quote from: Sheree on 7-03-2011 12:31 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:11 AM Quote from: Sheree on 7-03-2011 10:04 AM u try wetin she try? ![]() @ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one... ![]() ![]() ![]() ![]() abeg carry dat tin commot for my face na dat one make u twist face like shit wey someone match ![]() ![]() my face... shitt... nne, inshort as a christian wey no get bad tin for mind.. i forgive you.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u still dey twist am ![]() make u no vex, you hear ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 03:46 PM Quote from: Sheree on 7-03-2011 03:11 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 12:34 PM Quote from: Sheree on 7-03-2011 12:31 PM Quote from: Kristiantus on 7-03-2011 10:11 AM Quote from: Sheree on 7-03-2011 10:04 AM u try wetin she try? ![]() @ poster: my advice be say make you try dey use stone do pillow anytime wey you wan sleep... with that, you no go dey get bad dreamz like this one... na dat one make u twist face like shit wey someone match ![]() ![]() my face... shitt... nne, inshort as a christian wey no get bad tin for mind.. i forgive you.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u still dey twist am ![]() make u no vex, you hear ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
babe, but ur tory no finish o, u suppose tell us who b d person wey shout d papper pls, dat way we go try repent Reply
| |||||
hehehehehe Reply![]()
| |||||
ok Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion