Posted: at | |
| |||||
yepp,more than dat ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Fashalyn on 9-03-2011 06:24 PM Quote from: emejuru on 9-03-2011 02:23 PM come back here Na by force?![]() oya you come here. ![]()
| |||||
Na command? ReplyAM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
abeg comot 4 road,i wan pass ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: emejuru on 9-03-2011 02:23 PM come back here y? anything for me? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Fashalyn on 9-03-2011 06:24 PM Quote from: emejuru on 9-03-2011 02:23 PM come back here Na by force?![]() na only gurls hin dey like talk to ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Fashalyn on 10-03-2011 03:38 AM Na command? u don c am? ![]()
| |||||
Quote from: Fashalyn on 10-03-2011 03:38 AM Na command? na spice ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 9-03-2011 06:39 PM solid in fact ur urine na pb4 wetin solid do u na? .... abi u dey vex?
| |||||
Quote from: Abolore05 on 10-03-2011 05:55 AM Quote from: emejuru on 9-03-2011 02:23 PM come back here y? anything for me? ![]() ![]() Nothing for you, you don chop every thing finish ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 10-03-2011 06:00 AM Quote from: Fashalyn on 9-03-2011 06:24 PM Quote from: emejuru on 9-03-2011 02:23 PM come back here Na by force?![]() na only gurls hin dey like talk to ![]() ![]() Na your fort,cuz na only boys you like talk to. ![]()
| |||||
Quote from: obilondon on 10-03-2011 01:07 PM Quote from: terryworld on 9-03-2011 06:39 PM solid in fact ur urine na pb4 wetin solid do u na? .... abi u dey vex? A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Abolore05 on 10-03-2011 06:01 AM Quote from: Fashalyn on 10-03-2011 03:38 AM Na command? u don c am? ![]() Abolore wetin you see?
| |||||
Quote from: terryworld on 10-03-2011 05:45 AM abeg comot 4 road,i wan pass e bi like say una no see terry? abeg make una commot for road make him pass fast.
| |||||
abeg tell dem oo cos i carry acid 4 mouth and i fit releasd am on their heads ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
I don announce am for them, Replywho get ear go hear , who no get ,go get acid ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 10-03-2011 01:15 PM Quote from: obilondon on 10-03-2011 01:07 PM Quote from: terryworld on 9-03-2011 06:39 PM solid in fact ur urine na pb4 wetin solid do u na? .... abi u dey vex? hehehehe .... but terry u know say the guy put carri for my sand ..... na him make i wan put sand for him carri
| |||||
Come solid solid why you dey lie like this? Replyno be only sand you put for stephen carri you also put stone plus con-kiri ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest