i corrected the pix from una family album .....
Posted: at | |
i corrected the pix from una family album .....
| |||||
ok, na for small pikin e don start am Reply![]() ![]() no wonder ![]()
| |||||
i know the well well .... him guy name that time na OKPOROKO NDI IZAMGBO .... NA AREA BOY HIM BE NA Reply
| |||||
Quote from: stephen153 on 7-03-2011 05:00 PM i still beta pass u poster U SEE HE DON DEY CONFIRM AM ...... THE GUY NA REAL BAD BOY
| |||||
Quote from: stephen153 on 7-03-2011 05:00 PM i still beta pass u poster ![]() ![]() ![]()
| |||||
NA FOR ZOO U DESERVE NA ...... BCOS U NO DEY EAT WETIN WOMAN BEING DEY EAT Reply
| |||||
Quote from: Sheree on 7-03-2011 05:06 PM Quote from: stephen153 on 7-03-2011 05:00 PM i still beta pass u poster ![]() ![]() ![]() SEE AS HIM CONFIRM SAY NA HIM BE THAT . .... HAHAHAHAHA .... NO GO CLOSE HIM FIT PREGNANT U WITH HIS BLUETOOTH
| |||||
okay!!!!!!!!!na now i understand................... no be today u don get this your mental problem.............. so na since wey them born you na him you don dey trouble you mama abi? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:12 PM okay!!!!!!!!!na now i understand................... no be today u don get this your mental problem.............. so na since wey them born you na him you don dey trouble you mama abi? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() THE GUY NA REAL AREA BOY ....
| |||||
Quote from: Sheree on 7-03-2011 04:59 PM ok, na for small pikin e don start am ![]() ![]() no wonder ![]() HAHAHAHAHA ... U NEVER SEE ANYTHING SELF .....
| |||||
Quote from: stephen153 on 7-03-2011 05:23 PM but him no resemble me and the place no resemble kirikiri HHEHEHEHEHEHEHE ..... U NO GO KNOW SAY NA KIRIKIRI BE THAT NA ..... AFTER DEY DON HAMMER U WELL WELL ..... UR BODY NO REMAIN THE SAME NA ......
| |||||
this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
stephen don dey do ogbero work since him dey 2 years old Replyafter long years of serving, him na park commander for yaba, him,him wife and children leave for no 22 street under eko bridge
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:32 PM this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO HAHAHA SUPPORTED ... BUT ME I NO GO FAST FOR STEVE .. I FIT HELP PRAY FOR AM NA MY PAL HIM BE
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:32 PM this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO you don close for work?
| |||||
Quote from: emejuru on 7-03-2011 05:43 PM stephen don dey do ogbero work since him dey 2 years old after long years of serving, him na park commander for yaba, him,him wife and children leave for no 22 street under eko bridge HAHAHAHAHAHHAHA .... OMO U KNOW STEVE WELL WELL .......
| |||||
Quote from: stephen153 on 7-03-2011 05:46 PM chei, NA THE KOKO I DEY TALK NA
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:32 PM this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO Abeg as una go dey fast n pray, make una channel all the food wey una suppose chop come my side oh!! AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Quote from: Fashalyn on 7-03-2011 06:09 PM Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:32 PM this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO Abeg as una go dey fast n pray, make una channel all the food wey una suppose chop come my side oh!!Observing , 1,you like food well well ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 7-03-2011 06:29 PM Quote from: Fashalyn on 7-03-2011 06:09 PM Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:32 PM this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO Abeg as una go dey fast n pray, make una channel all the food wey una suppose chop come my side oh!!Observing , 1,you like food well well ![]() AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech