


Posted: at | |
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 7-03-2011 06:04 PM so una don dey two shey? e be like say i go go sleep no go sleep ooo ...... na u start am , and u go end am
| |||||
Steve, leave dem jare. Afterall na mechanic u dey do now Reply
| |||||
Steve, leave dem jare. Afterall na mechanic u dey do now Reply
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:32 PM this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 7-03-2011 05:43 PM stephen don dey do ogbero work since him dey 2 years old heheheheh so you still know am well well after long years of serving, him na park commander for yaba, him,him wife and children leave for no 22 street under eko bridge
| |||||
Quote from: solid_solid on 7-03-2011 05:45 PM Quote from: chicanorose on 7-03-2011 05:32 PM this is no joke oh.......... fellow pals pls let us organise a 3 days dry fasting and prayers for stephen before e go enter SPIRITUAL CONGI LEVEL OOOOOOOOOOOOO HAHAHA SUPPORTED ... BUT ME I NO GO FAST FOR STEVE .. I FIT HELP PRAY FOR AM NA MY PAL HIM BE ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kasiemobi on 8-03-2011 09:14 PM Steve, leave dem jare. Afterall na mechanic u dey do now ![]()
| |||||
solid wetin dis 1 mean nah? ReplyU dey 4all ma hand oo A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Hope your head no follow fall Reply![]() ![]()
| |||||
nope,na only hand lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: stephen153 on 9-03-2011 09:27 AM Quote stephen don dey do ogbero work since him dey 2 years old na our two been dey work there.after long years of serving, him na park commander for yaba, him,him wife and children leave for no 22 street under eko bridge heheheheh so you still know am well well i be chairman and him dey collect the money dey tender for my side I live you for their when i dey three cuz of school, na river con continue with you, abi you don forget?so you don be chairman?but river say na pack director you be. how far where river now?
| |||||
oboy wetin happen na,abi you no fit write again? Replythis wan wey you con dey use face language. ![]() ![]()
| |||||
still moving>> Reply
| |||||
come back here Reply![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 8-03-2011 11:44 PM solid wetin dis 1 mean nah? U dey 4all ma hand oo terry na steve start am ...... can u imagine steve ?
| |||||
Quote from: emejuru on 9-03-2011 02:23 PM come back here Na by force? ![]() AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
solid in fact ur urine na pb4 ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot