Posted: at | |
| |||||
Quote from: stephen153 on 7-03-2011 07:48 PM yeh pb4 yeh pb4 Confirmed...... AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
recently not too teey ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 8-03-2011 12:05 AM recently not too teey Dat is ehn!! AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
sweetie pb4 ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Bitter pb4 ReplyAM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
hehehe she na my sugar in my sachet water ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
wetin? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
ok but 4 20 mins Replycos i no say u yeye A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
no be only he mama na im pickin. Reply
| |||||
una no dey try at all, make una dey encourage someone na Reply![]() e dey easy to post joke ![]()
| |||||
poster na u try pass........... carry go jo nothing do you Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Sheree on 9-03-2011 11:06 AM una no dey try at all, make una dey encourage someone na @florish: you don dey over-step ooo... ![]() e dey easy to post joke ![]() ![]() @sheree: encourage wetin?... abegii... ![]()
| |||||
was here. Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 9-03-2011 11:19 AM Quote from: Sheree on 9-03-2011 11:06 AM una no dey try at all, make una dey encourage someone na @florish: you don dey over-step ooo... ![]() e dey easy to post joke ![]() ![]() @sheree: encourage wetin?... abegii... ![]() you too dey provoke jare ![]() ![]() ![]()
| |||||
bad belles if e easy make una post una own jare ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 9-03-2011 11:37 AM bad belles if e easy make una post una own jare no mind dem jare
| |||||
Quote from: Sheree on 9-03-2011 11:43 AM Quote from: chicanorose on 9-03-2011 11:37 AM bad belles if e easy make una post una own jare no mind dem jare sheree u no see dem? na dem no go post, but na them go condemn the one wey person post!!!!!!!!!! yeye fowls wey no dey lay egg ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 9-03-2011 11:51 AM Quote from: Sheree on 9-03-2011 11:43 AM Quote from: chicanorose on 9-03-2011 11:37 AM bad belles if e easy make una post una own jare no mind dem jare sheree u no see dem? na dem no go post, but na them go condemn the one wey person post!!!!!!!!!! yeye fowls wey no dey lay egg ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() thats a good one gurl friend. Make dem start to lay eggs make we see wether na golden one dem go lay ![]() ![]()
| |||||
na from PB4 persoon dey migrate go, so mk una take am easy Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo