terryworld at 11-03-2011 11:46 AM (13 years ago) (m) @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all
@Florish...u no invite ur inlaw..ah ah
i bin wan tell u but u no go gree 4 d marriage
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-03-2011 11:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 11-03-2011 11:48 AM (13 years ago) (m) @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all
@Florish...u no invite ur inlaw..ah ah
i bin wan tell u but u no go gree 4 d marriage
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-03-2011 11:48 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bad belle, wetin concern you. jealosy, because them say make u do bouncer na im make bodi they pepper you abi I DON CONFIRM SAY NA KILI KULI U GO SCHOOL GO LEARN HOW TO MAKE U NO DEY SEE ROAD ATALL NA 4 YA DREAM U HEAR SAY I GO DO BOUNCER I BE VIP CORRECT person wey give you vip make big mistake i swear. na bouncer fit you
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 12:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
person wey give you vip make big mistake i swear. na bouncer fit you e be like say u like bouncers any way i no be bouncer ooo but i fit bounce 4 ya body u talk no det borther me again becos i believe say na spiritual thing dey worry you
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 01:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u talk no det borther me again becos i believe say na spiritual thing dey worry you
I GO PASS AM GIVE U u no fit pass am cos e don already dey your blood
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 11-03-2011 01:14 PM (13 years ago) hehehe c me c wahala! Which can wedding be dis? Wey i go put on gown?
dont worry Terry the gown go fit you Posted: at 11-03-2011 01:14 PM (13 years ago) | | |
Reply |
u no fit pass am cos e don already dey your blood NO FEAR I KNOW SAY U NEED AM I GO EXTRACT AM GIVE U TUFIAKWA!!!!!!!!!!!!!!!!! dats bad blood!!!!!!!!!!!!! i get anti virus for body oh, so e no go enter
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hehehe c me c wahala! Which can wedding be dis? Wey i go put on gown?
dont worry Terry the gown go fit you terry no fear, dats wat is in vogue now. the wedding wey i go last week, na wetin they do be that
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 01:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
You all are invited to the Holy Matrimony Between FLORISH4LOVE & TERRYWORLD I bet it with you that it is going to be the best ever wedding you've ever attended because you will definitely see thing that you have never seen Like TERRY Putting on The Wedding gown and Florish putting on the Suit Terry Plaiting his hair and Florish Barbing her hair like dat of Agbako and JUST@SEXY AND DGUY will be the one to Join us together not just that!!!!!!! BEST LADY Omotoyosi olabisi BEST MAN Kristianus MEN IN SUIT SKyppon Solid solid Stephen emejuru Ashima Ademola and the rest to mention few COFFETI LADIES Sixtyhoney Charming shereea Akinfunmilayo felixworld and the rest THE ARTIST OF THE DAY BODENIYI THE MC Not yet sure of who to fix but will also be from NP Be sure to be there cos if you don;t come you will blame yourself for no coming DATE: This coming Saturday Sorry it is coming late na because we no want make bad belle cancel our wedding this wedding is there by cancel ..... until proper things are put in place .... Posted: at 11-03-2011 03:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who's going to do the cooking? i think i want to do that all by myself? by the way flourish who's your Chief brides maid? i hope you're seriously leaving that position for Da Cutest. Guys start naming the drinks you want for that day. its almost there, its gonna be grand. wouldn't miss it for anything. Not even work Posted: at 11-03-2011 04:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
You all are invited to the Holy Matrimony Between FLORISH4LOVE & TERRYWORLD I bet it with you that it is going to be the best ever wedding you've ever attended because you will definitely see thing that you have never seen Like TERRY Putting on The Wedding gown and Florish putting on the Suit Terry Plaiting his hair and Florish Barbing her hair like dat of Agbako and JUST@SEXY AND DGUY will be the one to Join us together not just that!!!!!!! BEST LADY Omotoyosi olabisi BEST MAN Kristianus MEN IN SUIT SKyppon Solid solid Stephen emejuru Ashima Ademola and the rest to mention few COFFETI LADIES Sixtyhoney Charming shereea Akinfunmilayo felixworld and the rest THE ARTIST OF THE DAY BODENIYI THE MC Not yet sure of who to fix but will also be from NP Be sure to be there cos if you don;t come you will blame yourself for no coming DATE: This coming Saturday Sorry it is coming late na because we no want make bad belle cancel our wedding this wedding is there by cancel ..... until proper things are put in place .... FOr where Dat is not possible Yaradua and good luck is coming to our wedding now Posted: at 11-03-2011 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 11-03-2011 04:58 PM (13 years ago) (f) Abeg the asho ebi material still dey?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 11-03-2011 04:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 11-03-2011 05:10 PM (13 years ago) Abeg the asho ebi material still dey?
sorry ,Asho ebi don finish,the one wey remain na, Asho malam,asho Aboki,asho kolo,and asho baby, make you choose from one of them Posted: at 11-03-2011 05:10 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 11-03-2011 05:22 PM (13 years ago) (f) @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all
@Florish...u no invite ur inlaw..ah ah
i bin wan tell u but u no go gree 4 d marriage im not happy at all at all make i cut ur tuition fees
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 11-03-2011 05:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
Deffney at 11-03-2011 05:38 PM (13 years ago) (f) nyahahahaha na penalty for terry and u 2! make i plan well well
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 11-03-2011 05:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
You all are invited to the Holy Matrimony Between FLORISH4LOVE & TERRYWORLD I bet it with you that it is going to be the best ever wedding you've ever attended because you will definitely see thing that you have never seen Like TERRY Putting on The Wedding gown and Florish putting on the Suit Terry Plaiting his hair and Florish Barbing her hair like dat of Agbako and JUST@SEXY AND DGUY will be the one to Join us together not just that!!!!!!! BEST LADY Omotoyosi olabisi BEST MAN Kristianus MEN IN SUIT SKyppon Solid solid Stephen emejuru Ashima Ademola and the rest to mention few COFFETI LADIES Sixtyhoney Charming shereea Akinfunmilayo felixworld and the rest THE ARTIST OF THE DAY BODENIYI THE MC Not yet sure of who to fix but will also be from NP Be sure to be there cos if you don;t come you will blame yourself for no coming DATE: This coming Saturday Sorry it is coming late na because we no want make bad belle cancel our wedding this wedding is there by cancel ..... until proper things are put in place .... FOr where Dat is not possible Yaradua and good luck is coming to our wedding now u see why this wedding will not hold? .... ur inviting death man to the wedding .... and terry himself being a member of the council of elders has not meet the elders ... no wine .... no cola nut .... no palm wine ...no Christmas goat .... no Australian goat .. nothing has been presented ... so by the power invested on me has the chief elder of this forum .. i there by cancel this wedding ... no body should talk about the wedding or face the anger of the board of the elders .... i have spoken Posted: at 12-03-2011 11:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
see don't challenge my order ooo Posted: at 12-03-2011 11:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mmmhhhh ..... u no get respect for ur elder ooo ..... don't allow me to press fine on u oooo Posted: at 12-03-2011 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jaolab at 12-03-2011 11:59 AM (13 years ago) (m) u are just to funny, pls lets this wedding hold cos this will be the wedding of the year and even make record in gueness book or record Posted: at 12-03-2011 11:59 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |