terryworld at 10-03-2011 05:51 PM (14 years ago) (m) florish u go born hw many? U dey yeye oo na wetin we gree? Abeg if u no go born 85 make u leave am at all oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-03-2011 05:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 05:58 PM (14 years ago) (f) Abeg oo dis one wey una two jt dey quarrel anyhow for forum, how e go be na when una go marry?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 05:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 07:01 PM (14 years ago) (f) Ok
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 07:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who am i Posted: at 10-03-2011 07:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 07:07 PM (14 years ago) (f) who u dey ask na........abi u no no who u be again?
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 07:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 07:11 PM (14 years ago) (f) abi oh!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 07:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 10-03-2011 08:35 PM (14 years ago) (m) I go sing for una wedding?? thats such an honour.. and how much would you be paying.. cos I dont do free.. hehehe Posted: at 10-03-2011 08:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 10-03-2011 09:35 PM (14 years ago) (f) I go sing for una wedding?? thats such an honour.. and how much would you be paying.. cos I dont do free.. hehehe
Ah Bode!!!!!!!!!!!!!!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 10-03-2011 09:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 10-03-2011 09:41 PM (14 years ago) (m) wetin do bode now fash? Posted: at 10-03-2011 09:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nobody for this world dey bear the name Emejuru Ashima. So Either na Emejuru or na Ashima. I go send una empty crate of eggs wey una go carry hatch una children put because una go born pass 12
U really tried thank u in advance I will send d feed for d unborn fowls
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 10-03-2011 10:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
heheheheh Posted: at 10-03-2011 10:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omilim at 10-03-2011 10:51 PM (14 years ago) (f) This wedding i have to attend Posted: at 10-03-2011 10:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I go sing for una wedding?? thats such an honour.. and how much would you be paying.. cos I dont do free.. hehehe
Bode U know say Terry Be Senate and me I be Dangote Pikin so U know for you to come down all the way from malaysia to our wedding we go pay u wella NOrin do u Posted: at 11-03-2011 09:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 11-03-2011 10:03 AM (14 years ago) (f) @Terry ...my son wetin be dis? u no inform me at all..bad pikin ooo make i see u now @Florish...u no invite ur inlaw..ah ah
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 11-03-2011 10:03 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
okay oo... na me go best man you abi... no wahala. Posted: at 11-03-2011 11:01 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
make i hear say i no come...... u wey know say dis kind thing no dey pass me by................ a make i go meet my tailor to give me de latest style wey dey in vogue................
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 11-03-2011 11:30 AM (14 years ago) (f) hmmmmmmmmmmmmm
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 11-03-2011 11:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
haaaaaaaaaaaaaaaaa Sophie na u be our Alaga Join with MC Norin do u Posted: at 11-03-2011 11:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na be go share food dat day
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bad belle, wetin concern you. jealosy, because them say make u do bouncer na im make bodi they pepper you abi
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-03-2011 11:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |