j3nnyluv at 10-03-2011 04:52 PM (14 years ago) (f) am here waitin for it dear lol Posted: at 10-03-2011 04:52 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
lol. the heart don tire the guy.. Posted: at 10-03-2011 04:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajaymoni at 10-03-2011 04:53 PM (14 years ago) (m) Oya make una que up and collect reg number! Posted: at 10-03-2011 04:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
am here waitin for it dear lol  waiting for heart transplant?? Posted: at 10-03-2011 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
donsino at 10-03-2011 04:54 PM (14 years ago) (m) which heart be that? Na that one wey gurls don break am finish bah??? @poster Posted: at 10-03-2011 04:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oya make una que up and collect reg number!
u funny Posted: at 10-03-2011 04:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 10-03-2011 05:01 PM (14 years ago) (m) Oya make una que up and collect reg number!
 Abeg make l Do the Data Processing
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-03-2011 05:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
d heart gone already ?? Posted: at 10-03-2011 05:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ekechibaby at 10-03-2011 05:04 PM (14 years ago) (f) Oya make una que up and collect reg number!
Ok, am no 1 others na kantafit? Posted: at 10-03-2011 05:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 10-03-2011 05:07 PM (14 years ago) (m) Who tell yu? Wait make l Screen una Finish fes
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-03-2011 05:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
d heart gone already ??
first come first serve basis Posted: at 10-03-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 10-03-2011 05:08 PM (14 years ago) (m) And Take Note, the First Shall become the Last
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-03-2011 05:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oya make una que up and collect reg number!
Ok, am no 1 others na kantafit? Why you dey rush self?....why ur blood dey hot?.........abeg go to the back of the queue jor......see this one ooo
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 10-03-2011 05:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ekechibaby at 10-03-2011 05:10 PM (14 years ago) (f) And Take Note, the First Shall become the Last  not for this one. Posted: at 10-03-2011 05:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ekechibaby at 10-03-2011 05:11 PM (14 years ago) (f) Oya make una que up and collect reg number!
Ok, am no 1 others na kantafit? Why you dey rush self?....why ur blood dey hot?.........abeg go to the back of the queue jor......see this one ooo cos am special amoung all of you? Posted: at 10-03-2011 05:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oya make una que up and collect reg number!
Ok, am no 1 others na kantafit? Why you dey rush self?....why ur blood dey hot?.........abeg go to the back of the queue jor......see this one ooo cos am special amoung all of you? hehehe, who isnt special?...huh huh?.........go back seat jor.......
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 10-03-2011 05:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ekechibaby at 10-03-2011 05:19 PM (14 years ago) (f) Oya make una que up and collect reg number!
Ok, am no 1 others na kantafit? Why you dey rush self?....why ur blood dey hot?.........abeg go to the back of the queue jor......see this one ooo cos am special amoung all of you? hehehe, who isnt special?...huh huh?.........go back seat jor....... He has already given the to me Posted: at 10-03-2011 05:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 10-03-2011 05:39 PM (14 years ago) (m) U dey find person wey go love u for dis economic meltdown period?....zulu gambari
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 10-03-2011 05:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 10-03-2011 05:42 PM (14 years ago) (m) Oya make una que up and collect reg number!
Ok, am no 1 others na kantafit? Why you dey rush self?....why ur blood dey hot?.........abeg go to the back of the queue jor......see this one ooo cos am special amoung all of you? hehehe, who isnt special?...huh huh?.........go back seat jor....... He has already given the to me  All dis one na Smartness yu jus dey No be me dey do the Job? Yu beta con Settle if yu even want yur name to dey Register
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-03-2011 05:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
donsino at 10-03-2011 05:44 PM (14 years ago) (m) omoh na ur heart dis gurls dey use play like toy so, sowie man @poster Posted: at 10-03-2011 05:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |