kenolis at 12-03-2011 06:50 PM (13 years ago) (m) ok! Posted: at 12-03-2011 06:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bolabola at 12-03-2011 07:15 PM (13 years ago) (m) is true, i heard it in one of the Ghana Radio,and they said she invited her brother and he refuse to attend the wedding, then she's angry with him . Posted: at 12-03-2011 07:15 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 07:19 PM (13 years ago) (m) another ok Posted: at 12-03-2011 07:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
superdiva at 12-03-2011 07:49 PM (13 years ago) (f) Guys just dey vex for this post lol, how woman go marry dog to service am when able body guys dey for this world eh, if dem no dey ghana, i trust say dem dey 9ja. Posted: at 12-03-2011 07:49 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
livingday at 12-03-2011 07:51 PM (13 years ago) (m) Guys just dey vex for this post lol, how woman go marry dog to service am when able body guys dey for this world eh, if dem no dey ghana, i trust say dem dey 9ja.
No Naija guy will go where dog don service. Posted: at 12-03-2011 07:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
superdiva at 12-03-2011 08:09 PM (13 years ago) (f) WELL I LIVE IN GHANA AND NO SUCH STORIES ARE ON THIER DAILY PAPERS OR EVEN IN THE ENTERTAINMENT NEWS OR GOSSIP COLUMNS.............@POSTER NA WAH FOR YOU OOO..........RUBBISHING THE NAME OF THAT COUNTRY LIKE THAT.............I REST MY CASE
you mean its a cooked story ? Posted: at 12-03-2011 08:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 08:16 PM (13 years ago) (m) Reply |
onyiis at 12-03-2011 08:37 PM (13 years ago) (f) Guys just dey vex for this post lol, how woman go marry dog to service am when able body guys dey for this world eh, if dem no dey ghana, i trust say dem dey 9ja.
No Naija guy will go where dog don service. heheheeeeeeeeeeee
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 12-03-2011 08:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
superdiva at 12-03-2011 08:47 PM (13 years ago) (f) Wetin i take cook d story, uziza or uha ? Lol. Na so i c am o. Worst things dey happen pass this one, ever heard of some guy who turned into a dog for money rituals and couldn't turn back to a human being? Posted: at 12-03-2011 08:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 08:49 PM (13 years ago) (m) ------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------ Posted: at 12-03-2011 08:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
maybe she no se man wey go fit satisfy am again...
And you think dog can do it better than man? Posted: at 12-03-2011 09:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 09:37 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 12-03-2011 09:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 12-03-2011 09:44 PM (13 years ago) (f) nwannem nke iru gi gbaru uka amam na udo di
hiaa uka kwa,?hmmmm, he dey make face na, na love face may be he dey feel u how he go feel me abi i be ghana dog
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-03-2011 09:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 12-03-2011 09:45 PM (13 years ago) (f) hahahahah thank god for her life, finale she got her life partner; hahahahaha
lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-03-2011 09:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 12-03-2011 09:53 PM (13 years ago) (m) its a big lie and that priest isnt a prest at all
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 12-03-2011 09:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 12-03-2011 09:54 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-03-2011 09:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 09:56 PM (13 years ago) (m) nwa nnem gedu ije? Posted: at 12-03-2011 09:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 12-03-2011 09:57 PM (13 years ago) (m) Ije ekweghi ojije
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 12-03-2011 09:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 10:19 PM (13 years ago) (m) oya kwulu ebe ikwu Posted: at 12-03-2011 10:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
asemeni at 13-03-2011 02:49 AM (13 years ago) (m) where did you heard that..... Posted: at 13-03-2011 02:49 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |