



Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Kel! Why nw. Abi u nor read. I wan advice u. Education is more important than been a celebrity. Try dey open book.my advice2u be carefu! Ur enemies plenty.na him be say ur course mates nor lik u... Reply
| |||||
u don cripple swagz Reply
| |||||
na every thing u go talk finish. Reply
| |||||
commentless Replybeing mysterious is part of me--CALL ME CRAZY--am still wat i am
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@poster.....ameboooooooooo. Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
PAIN OF FAME. Reply
| |||||
That's her own cup of tea. Reply
| |||||
But this poster sef Reply![]() ![]() ![]() ![]() I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
| |||||
WE Don Spoil Finish So Tey Everybody Dey Support Bad Tin... Imagine Na Only Abt 3 People Condemn This Action Wey She Do... Every Oda Person Say E Good, Oya Na Kel Carry Go With Cheating, Nigerians Strongly Support You! You Dey Lucky Say Na Lagos Yu Dey School Sha. If Na For BUK, Dey Go Give You Grandnut Chop Sharp Sharp(Expulsion) Lolzzzzzzzzzz Reply
| |||||
its her choice nau, if she feels selling herself out by cheating, then let her be. Reply
| |||||
Quote from: kita on 25-03-2011 01:54 PM WE Don Spoil Finish So Tey Everybody Dey Support Bad Tin... Imagine Na Only Abt 3 People Condemn This Action Wey She Do... Every Oda Person Say E Good, Oya Na Kel Carry Go With Cheating, Nigerians Strongly Support You! You Dey Lucky Say Na Lagos Yu Dey School Sha. If Na For BUK, Dey Go Give You Grandnut Chop Sharp Sharp(Expulsion) Lolzzzzzzzzzz Abeg na lie, B,U,K students dey cheat pass,guys dey hang for isiyaka rabiu junction all day nd still dey graduate, our school system don collapse nd u nd I no say mi dey yarn TRUTH,if at all the topic is real then she just dey unlucky I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 24-03-2011 10:41 PM hisss na only her dey cheat on examz i tire for dem ooo
| |||||
kel no mind them. e no easy.. Reply
| |||||
REGARDLESS OF THE FACT THAT SHE IS A CELEBRITY IS NOT ENOUGH REASON WHY PEOPLE WILL AND MUST DEMAND PERFECTION FROM HER.MALPRACTICE HAS BEEN A THING FROM SCRATCH,THE TAP ROOT IF YOU KNOW WHAT I MEAN TO THE STEM AND FINALLY TO THE BRANCHES.SHE IS A BRANCH WHAT ABOUT THE PEOPLE WHO ARE THE TAP ROOT.WHO IS LOOKING INTO THE PROSPECT OF CLEANSING THEM????AM NOT IN SUPPORT OF HER ACTION OR DEED THAT DEOS NOT MAKE ME CONDEMN HER EITHER.ALL AM SAYING IS THAT NOR BE SHE START AM AND NOR BE SHE GO END AM.IF YOU ARE FREE OF ANY GUILT COME CAST THE FIRST STONE MAKE I SEE YOU NA.WE ALL HAVE ONE OR TWO SKELETONS IN OUR CLOSET.HERS SHOULD NOT BE AN EXCEPTION.THEREFORE LEAVE HER ALONE.WE ALL SHOULD THINK SWIFTLY...... Reply
| |||||
nawaaaaaaaaaaooooooooooooooo,,,,,,,,,,,,,,,,,,,dis 1 pas meooooooooooooo Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
it is insulting. but she just did what every other Nigerian does. Reply
| |||||
Ooops...Too bad Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)