U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY

Date: 24-11-2008 6:00 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
[1] 2 3 4 ... 10
- at 24-11-2008 06:00 AM (15 years ago)
(f)
U ARE INVITED TO SHARE MY HAPPINESS...
JOY 'N LAUGHTER..
HOPE TO CELEBRATE TOGETHER
IN A GRAND MANNER
ON MY BIRTHDAY

DATE: NOV. 28

VENUE: NAIJAPALS THEATER COMPLEX

TIME: 12 MIDNITE NAIJA TIME

RSVP: REZIMERO, GRIN, OREZO, JBOY, SILLYJOKKER, ESTYY, FUNKYKING

SIDE ATTRACTION: STRIP DANCERS

NOTE: COME WITH UR GIFTS

Posted: at 24-11-2008 06:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
- Toks-E at 24-11-2008 06:21 AM (15 years ago)
(m)
early morning sef u don dey disturb persin Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool

Posted: at 24-11-2008 06:21 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyinyenaija at 24-11-2008 07:23 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 24-11-2008 06:21 AM
early morning sef u don dey disturb persin Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool

u wan make dem commot for house b4 i reach?  Huh? Huh? Huh?
Posted: at 24-11-2008 07:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 24-11-2008 09:32 AM (15 years ago)
(m)
The only thing wey interest me for ur party na the side attraction(STRIP DANCE) hope sat enough go dey o.
Posted: at 24-11-2008 09:32 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 24-11-2008 09:55 AM (15 years ago)
(m)
why must we come with gifts? i think you don start again abi? Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-11-2008 09:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 24-11-2008 10:24 AM (15 years ago)
(m)
which kind gifts we dey come with sef? for me sha i dey come with my condoms o
Posted: at 24-11-2008 10:24 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 24-11-2008 10:32 AM (15 years ago)
(f)
@Jboy... u no see ya life... na those strip dancers u wan come toast?...lol

@rezi sure... gotta press the elevator nob with ya shoulder...or ain't u coming with something??
Posted: at 24-11-2008 10:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 24-11-2008 10:35 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Jboy4shezo on 24-11-2008 10:24 AM
which kind gifts we dey come with sef? for me sha i dey come with my condoms o

Oopps... wetin be dat? never hear dat kan name b4...  Huh? Huh?
Posted: at 24-11-2008 10:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 24-11-2008 11:11 AM (15 years ago)
(m)
U sure say u neva hear that name b4, them be talk say na gift sha
Posted: at 24-11-2008 11:11 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 24-11-2008 12:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 24-11-2008 10:32 AM
@Jboy... u no see ya life... na those strip dancers u wan come toast?...lol

@rezi sure... gotta press the elevator nob with ya shoulder...or ain't u coming with something??
na upstairs you don dey stay na? wetin i wan take elevator take do? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-11-2008 12:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 24-11-2008 02:38 PM (15 years ago)
(f)
Jboy no spoil me ooh??  abi  born again...
Posted: at 24-11-2008 02:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 25-11-2008 08:57 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Jboy4shezo on 24-11-2008 10:24 AM
which kind gifts we dey come with sef? for me sha i dey come with my condoms o

I looked at him as he looked at me.
He touched on me as I touched on him.
Our curious desire for pleasure increases, but the absence of a condom stops our plan.
So we begin to search and search for something we could not find and to top it off without a car the store is to far away. Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-11-2008 08:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 25-11-2008 09:01 AM (15 years ago)
(m)
Onyinye so wetin come happen now abi una no come use nylon bag as e be say una no see condom?
Posted: at 25-11-2008 09:01 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- gen2esther at 25-11-2008 10:07 PM (15 years ago)
(f)
onyi, thanks fof the invitation
Posted: at 25-11-2008 10:07 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 26-11-2008 05:47 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Jboy4shezo on 25-11-2008 09:01 AM
Onyinye so wetin come happen now abi una no come use nylon bag as e be say una no see condom?

i quoted your reply... as in wat u have...dedicated to you & your .... Grin Grin Grin
Posted: at 26-11-2008 05:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 26-11-2008 09:43 AM (15 years ago)
(m)
Me and my wetin???
Posted: at 26-11-2008 09:43 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 26-11-2008 10:56 AM (15 years ago)
(m)
Onyi...make sure u make final research...I dont still believe this is JBoy4shezo picture...let him post another one or u re freaked for nathing sake
Posted: at 26-11-2008 10:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 26-11-2008 11:00 AM (15 years ago)
(m)
"kom wit ur gift" OLE Grin
Posted: at 26-11-2008 11:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 26-11-2008 11:18 AM (15 years ago)
(m)
na wa o
Posted: at 26-11-2008 11:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 26-11-2008 11:21 AM (15 years ago)
(m)
the bday is not feasible according to the law of topography  Angry
Posted: at 26-11-2008 11:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 10