U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY (Page 4)

Date: 24-11-2008 6:00 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 10
- kido123 at 27-11-2008 02:19 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 27-11-2008 01:22 PM
Quote from: corah2 on 27-11-2008 12:31 PM
--------------------------------------------------------------------------------
Quote from: corah2 on Yesterday at 04:05:55 PM
bt will try....................n................come................with.......................somtin.....................sha


corah baby...to locate the venue... meet rezi... he knows every road...


Mr. rezi plssssssssssssssss...........am .........wai....ting
da.............................way
which one kon be Mr level na? you wan turn me to old man? no spoil my market o


wetin you dey sell?  Tongue
Posted: at 27-11-2008 02:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 02:24 PM (16 years ago)
(f)
dem dey sell bedroom accessories...u go buy??
Posted: at 27-11-2008 02:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-11-2008 02:35 PM (16 years ago)
(m)
which of the accessories now? i fit get interest for dat kin market.  Cool
Posted: at 27-11-2008 02:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- corah2 at 27-11-2008 04:15 PM (16 years ago)
(f)
ok rezi

if u let me miss da party come 2moro?

i pity u wella cos u no go lik d tin wey go come afta

Posted: at 27-11-2008 04:15 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 27-11-2008 04:28 PM (16 years ago)
(m)
una serious for this party at all? i never arrange my gift o,
Posted: at 27-11-2008 04:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 28-11-2008 10:49 AM (16 years ago)
(m)
kido go school, una teacher dey find u make im mark ur homework. u wan do wetin big people dey do abi
Posted: at 28-11-2008 10:49 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 28-11-2008 11:42 AM (16 years ago)
(m)
Jboy, na now i believe say ya brain don get hole! i resemble school pikin for ya face?... i dey vex o... Angry Angry
Posted: at 28-11-2008 11:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ogbuaja at 28-11-2008 02:47 PM (16 years ago)
(m)
I knw say i knw go meet up bt anyhw shaa! happy byday. Ha ha ha ha!!!!
Posted: at 28-11-2008 02:47 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- segxi at 28-11-2008 02:52 PM (16 years ago)
(m)
happy by day o
Posted: at 28-11-2008 02:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 28-11-2008 10:39 PM (16 years ago)
(m)
kido so u no know say u resemble small pickin, abi u need prophet to tell u first say u small. first go pull that ur school pic wey u wear before we go consider u for this party
Posted: at 28-11-2008 10:39 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- FunkyKing at 29-11-2008 12:48 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on 24-11-2008 10:24 AM
which kind gifts we dey come with sef? for me sha i dey come with my condoms o
I go tell amici.

Posted: at 29-11-2008 12:48 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- FunkyKing at 29-11-2008 12:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 24-11-2008 06:00 AM
U ARE INVITED TO SHARE MY HAPPINESS...
JOY 'N LAUGHTER..
HOPE TO CELEBRATE TOGETHER
IN A GRAND MANNER
ON MY BIRTHDAY

DATE: NOV. 28

VENUE: NAIJAPALS THEATER COMPLEX

TIME: 12 MIDNITE NAIJA TIME

RSVP: REZIMERO, GRIN, OREZO, JBOY, SILLYJOKKER, ESTYY, FUNKYKING

SIDE ATTRACTION: STRIP DANCERS

NOTE: COME WITH UR GIFTS

Me I no understand this your venue. Anyway sha, I go send my gift by bluetooth, just give me ur fone model and bluetooth name.

Posted: at 29-11-2008 12:52 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Jboy4shezo at 1-12-2008 08:54 AM (16 years ago)
(m)
funky king abeg no tell amici o
Posted: at 1-12-2008 08:54 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- doveboi at 1-12-2008 09:44 AM (16 years ago)
(m)
onyin how u na dey? this one wey i dey read this early mornin nawaooooooo, how you and your jolly friend come do the thin now i wnn read more doveboi
Posted: at 1-12-2008 09:44 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 1-12-2008 10:08 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: doveboi on  1-12-2008 09:44 AM
onyin how u na dey? this one wey i dey read this early mornin nawaooooooo, how you and your jolly friend come do the thin now i wnn read more doveboi
welcome to the forum
Posted: at 1-12-2008 10:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 06:22 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: doveboi on  1-12-2008 09:44 AM
onyin how u na dey? this one wey i dey read this early mornin nawaooooooo, how you and your jolly friend come do the thin now i wnn read more doveboi

wetin u wan read more?... love story... now wey u just enter club? na e be say u go dey snatch pple girlfriend for here? Huh?
Posted: at 3-12-2008 06:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 08:06 AM (16 years ago)
(f)
the kan thing wey happen for the birthday party no be small ooo? i surprise  for dis guy wey dem cal REZI... Huh?
AMICI sef begin fight with JBOY as e wan carry carry... Embarrassed
GRIN came in late... as he enter e begin share his call card to all those strip dancers.... i tire for am ooh.. Lips Sealed
OREZO just dey rush girls like say tomorrow no dey  Shocked
na so this small boy wetin be e name sef... eeemm... eheeen... KIDO... recieve one kan slap when e wan put eye for one guy babe..  Shocked
SILLYJOKER & ESTY...so sexy Kiss Kiss
TOKS_E sef... Cool
....hello!! hello!!!...i dey come make i answer call... 
Posted: at 3-12-2008 08:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 08:22 AM (16 years ago)
(m)
Na flash na... U no know sey Jboy no get credit to take kal...
Posted: at 3-12-2008 08:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-12-2008 09:58 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  3-12-2008 08:22 AM
Na flash na... U no know sey Jboy no get credit to take kal...

how u know say na Jboy dey flash  me...??
Posted: at 3-12-2008 09:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 3-12-2008 10:08 AM (16 years ago)
(m)
No be u tell me???
Posted: at 3-12-2008 10:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)

  2. What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost

  3. Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep

  4. JAMB Set to Release 2025 UTME Results Today

  5. President Tinubu Approves The Appointment of Ms. Usoro Akpabio as MD of SSDC

  6. IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest

  7. Man Madu Simon Arrested As NAFDAC Bust Lagos Outlet Where Expired Drinks Are Sold (VID)

  8. Resolve The Crisis in Your Party First Before Talking About Nigeria - Akpabio Tackles Peter Obi


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody

  4. Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break

  5. Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)

  6. NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday

  7. Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup

  8. FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)

  9. "Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba

  10. #FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest


TOP MEMBERS:

Featured Discussions