u sef... i tire for you ooh, u know hear the gift wey people wan carry follow body?...lol
Posted: at | |
Quote from: loveknight on 26-11-2008 07:23 PM gifts like condoms abi,strip dancers indeed,aids is real e no dey show 4 strip dancers body u sef... i tire for you ooh, u know hear the gift wey people wan carry follow body?...lol
| |||||
Quote from: corah2 on 26-11-2008 05:05 PM bt will try....................n................come................with.......................somtin.....................sha corah baby...to locate the venue... meet rezi... he knows every road... ![]()
| |||||
onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen? Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 09:24 AM onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen? Jboy wat is obito ??... define...
| |||||
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:24 AM Jboy what are u saying, are u trying to say because that boy is a kid, that condom will fall out of his penis? For u to talk like this that means ur penis must be mighty wow! i like that JBOY baby_gurl dey ask you important question wey go dey useful to you ooh... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: size1 on 26-11-2008 04:22 PM Kido, she tell u say Ashewo full there, abi bcos she invite Sillyjokker, gen2esther na him u de vibrt. stop am oh size1 wetin concern sillyjokker with gen2easther and ashewo. Abeg, no bring ashewo come onyin party o! we can not allow such incongrous... Strip dancers are ok for us. abi onyin? "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 26-11-2008 08:15 PM @rezi wetin u mean now, u mean say kido123 stick no go size condom abi na becos say im wear secondary school uniform? make u free the guy o you no dey see im name (kido) and im picture? e mean say im stick never mature reach? kido u are not invited because you be under age ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 09:24 AM onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen? me and you who dey hustle for obito pass?
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 09:41 AM Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 09:24 AM onyin u mean say rezi na area boy wey know where the latest obito dey happen? Jboy wat is obito ??... define...
| |||||
Quote from: size1 on 26-11-2008 11:00 AM "kom wit ur gift" OLE ![]() u know see ya head... na so u dey like FOC... make i see u there wtout gift make u see wetin i go do you... BARAWO ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 27-11-2008 09:58 AM Quote from: size1 on 26-11-2008 04:22 PM Kido, she tell u say Ashewo full there, abi bcos she invite Sillyjokker, gen2esther na him u de vibrt. stop am oh size1 wetin concern sillyjokker with gen2easther and ashewo. Abeg, no bring ashewo come onyin party o! we can not allow such incongrous... Strip dancers are ok for us. abi onyin? U dey mind am...na so e dey carry carry ashewo...try near dat gate with ashewo make bouncers jack u for neck trow way outside...
| |||||
onyin shey rezi don tell u the meaning of obito? and as regards that baby girl question, e be like say she dey sabi guess right Reply![]()
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 11:18 AM onyin shey rezi don tell u the meaning of obito? and as regards that baby girl question, e be like say she dey sabi guess right ![]() wetin she guess rite en? abeg write am in full, no half measures plz. ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
sillyjoker u sure say u wan know? i nom just dey tell person like that o, she must see am and taste am too. Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 11:54 AM sillyjoker u sure say u wan know? i nom just dey tell person like that o, she must see am and taste am too. wetin she go see and taste?....
| |||||
All this girls sef, una too like wahala. abi una do dey understand proverbs again Reply![]() ![]()
| |||||
-------------------------------------------------------------------------------- ReplyQuote from: corah2 on Yesterday at 04:05:55 PM bt will try....................n................come................with.......................somtin.....................sha corah baby...to locate the venue... meet rezi... he knows every road... Mr. rezi plssssssssssssssss...........am .........wai....ting da.............................way
| |||||
reziiiiiiiiiiii... the meat don land for ya domot.... oya na...kill and chop... Reply
| |||||
Quote from: corah2 on 27-11-2008 12:31 PM -------------------------------------------------------------------------------- which one kon be Mr level na? you wan turn me to old man? no spoil my market oQuote from: corah2 on Yesterday at 04:05:55 PM bt will try....................n................come................with.......................somtin.....................sha corah baby...to locate the venue... meet rezi... he knows every road... Mr. rezi plssssssssssssssss...........am .........wai....ting da.............................way
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 12:34 PM reziiiiiiiiiiii... the meat don land for ya domot.... oya na...kill and chop... Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 12:34 PM reziiiiiiiiiiii... the meat don land for ya domot.... oya na...kill and chop... the nama wey you send na only two leg e get o ![]() ![]() ![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest
President Tinubu Approves The Appointment of Ms. Usoro Akpabio as MD of SSDC
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest