See wetin wife do e Husband oooooo (Page 17)

Date: 04-04-2011 5:40 pm (14 years ago) | Author: felix omokere
1 ... 14 15 16 [17] 18
- felixomosexy at 23-05-2011 05:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: delezo on 21-05-2011 07:30 PM
chei Nna men! i beg i wan know the welder wey construct the lock,and to also know wether this kin thing go dey fo women wey dey waka waka too.Abi hw u see am
no wahala jst contact me
Posted: at 23-05-2011 05:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 23-05-2011 05:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 21-05-2011 02:53 AM
Huh?
my nove i miss u ooo my one nd only i beg come hug me
Posted: at 23-05-2011 05:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 23-05-2011 06:15 PM (13 years ago)
(m)
stephen abeg leave me make i go hug my nove,baby e don tay oooooooooo

Posted: at 23-05-2011 06:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 23-05-2011 06:25 PM (13 years ago)
(m)
flolish era don passssssss,we dey new era

Posted: at 23-05-2011 06:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 23-05-2011 06:34 PM (13 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 23-05-2011 06:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 23-05-2011 06:52 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin
Posted: at 23-05-2011 06:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 24-05-2011 08:44 PM (13 years ago)
(m)
Dis na wickedness. If the man won piss, how in go do now?
Posted: at 24-05-2011 08:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 24-05-2011 11:48 PM (13 years ago)
(m)
na u suppose know nah

Posted: at 24-05-2011 11:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 25-05-2011 12:08 AM (13 years ago)
(m)
hehehehe
Posted: at 25-05-2011 12:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 25-05-2011 12:14 AM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 25-05-2011 12:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 25-05-2011 12:27 AM (13 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 25-05-2011 12:27 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- KINGJHOE at 25-05-2011 12:28 AM (13 years ago)
(m)
 :'(
Posted: at 25-05-2011 12:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 17-08-2011 06:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 23-05-2011 06:15 PM
stephen abeg leave me make i go hug my nove,baby e don tay oooooooooo
i beg come fast fast i dey miss u die nd i dey think abt u everyday eeeeee
Posted: at 17-08-2011 06:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 17-08-2011 06:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 23-05-2011 06:18 PM
i go tell flourish say u dey shitcheat on ram
Stephen so na ur plain to tk away my one nd only e no go wk oooooo u nd flourish i wish una happy marriage life
Posted: at 17-08-2011 06:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- felixomosexy at 17-08-2011 06:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MilleniumMan on 24-05-2011 08:44 PM
Dis na wickedness. If the man won piss, how in go do now?
mk e no piss becos we no need d piss d most important tine na mk e hear word finish
Posted: at 17-08-2011 06:32 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jeffrey4u at 18-08-2011 01:17 AM (13 years ago)
(m)
hmmmmmmmm
Posted: at 18-08-2011 01:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 18-08-2011 10:12 AM (13 years ago)
(m)
my sweetrat don com back oooooo  Grin;D

Posted: at 18-08-2011 10:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 18-08-2011 10:27 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 18-08-2011 10:12 AM
my sweetrat don com back oooooo  Grin;D
i too dey miss u na e mk i come 4 u 2 come carry u go dat place wen i dey
Posted: at 18-08-2011 10:27 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 18-08-2011 05:22 PM (13 years ago)
(f)
ehemn

Posted: at 18-08-2011 05:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ladi4life at 18-08-2011 06:07 PM (13 years ago)
(f)
 Wink Wink Wink
Posted: at 18-08-2011 06:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 14 15 16 [17] 18

Featured Discussions