WHO FIT THIEF MY PHONE?

Date: 06-04-2011 6:19 pm (14 years ago) | Author: ANOPU PRINCESS JOY
[1] 2
- at 6-04-2011 06:19 PM (14 years ago)
(f)
I hear say una sabi thief for lagos well well...

Una must tif me first before una fit tif my phone.

See for yourselves………………..whose village is this guy from?

I no fit laughhhhhhhhhhhhhhhhhh!

Posted: at 6-04-2011 06:19 PM (14 years ago) | Upcoming
- kenolis at 6-04-2011 06:29 PM (14 years ago)
(m)
funny.... hmmm, your brother no wan hear at all. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 6-04-2011 06:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- HISJOY at 6-04-2011 06:34 PM (14 years ago)
(f)
funny.... hmmm, your brother no wan hear at all. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Quote

Na u teach am
Posted: at 6-04-2011 06:34 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 6-04-2011 06:35 PM (14 years ago)
(m)
but i still promise your brother make he just travel go warry weda that phone go lost or not Cheesy Cheesy
Posted: at 6-04-2011 06:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- HISJOY at 6-04-2011 06:40 PM (14 years ago)
(f)

but i still promise your brother make he just travel go warry weda that phone go lost or not Cheesy Cheesy
Quote

U just dey use style tell me say na so dem dey thief phone for ur state
Posted: at 6-04-2011 06:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 6-04-2011 06:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on  6-04-2011 06:29 PM
funny.... hmmm, your brother no wan hear at all. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Y u dey expose ur boy friend like dis naa
Eno gudooo

Posted: at 6-04-2011 06:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 6-04-2011 06:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  6-04-2011 06:41 PM
Quote from: kenolis on  6-04-2011 06:29 PM
funny.... hmmm, your brother no wan hear at all. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Y u dey expose ur boy friend like dis naa
Eno gudooo

my boy friend no be like this na Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 6-04-2011 06:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- HISJOY at 6-04-2011 06:50 PM (14 years ago)
(f)
funny.... hmmm, your brother no wan hear at all. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Y u dey expose ur boy friend like dis naa
Eno gudooo
Quote


Na bc of u he lock him phone
Posted: at 6-04-2011 06:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 6-04-2011 06:51 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: HISJOY on  6-04-2011 06:40 PM

but i still promise your brother make he just travel go warry weda that phone go lost or not Cheesy Cheesy
Quote

U just dey use style tell me say na so dem dey thief phone for ur state

i no come from any state... i just fall from up Cheesy
Posted: at 6-04-2011 06:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- HISJOY at 6-04-2011 06:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote
but i still promise your brother make he just travel go warry weda that phone go lost or not Cheesy Cheesy
Quote

U just dey use style tell me say na so dem dey thief phone for ur state

i no come from any state... i just fall from up Cheesy

which planet u come from? dat means u no be human being? Abeg disappear from dis page, na only human beings we need here and not people from...
Posted: at 6-04-2011 06:53 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 6-04-2011 06:54 PM (14 years ago)
(m)
am just trying to make you feel like woman Grin
Posted: at 6-04-2011 06:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-04-2011 07:00 PM (14 years ago)
(m)
hehehe omo dat guy go get 10 missed calls b4 he go ansa call

Posted: at 6-04-2011 07:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 6-04-2011 07:01 PM (14 years ago)
(m)
Mr IBU
Posted: at 6-04-2011 07:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-04-2011 07:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: HISJOY on  6-04-2011 06:50 PM
funny.... hmmm, your brother no wan hear at all. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Y u dey expose ur boy friend like dis naa
Eno gudooo
Quote


Na bc of u he lock him phone

Kenolis no be u naa, I kno say u no fit associate wit dat kain person
Its an error comment
I dey refer to d Poster
Na im boy friend be dat

Posted: at 6-04-2011 07:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 6-04-2011 07:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  6-04-2011 07:02 PM
Quote from: HISJOY on  6-04-2011 06:50 PM
funny.... hmmm, your brother no wan hear at all. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Y u dey expose ur boy friend like dis naa
Eno gudooo
Quote


Na bc of u he lock him phone

Kenolis no be u naa, I kno say u no fit associate wit dat kain person
Its an error comment
I dey refer to d Poster
Na im boy friend be dat


i wonder ooooo!  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 6-04-2011 07:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-04-2011 07:07 PM (14 years ago)
(m)
Abeg no wonderoooo
I no say u no dey for wonderland

Posted: at 6-04-2011 07:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 6-04-2011 07:10 PM (14 years ago)
(m)
why you use brain the pple where i dey na? Cheesy Cheesy
Posted: at 6-04-2011 07:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-04-2011 07:16 PM (14 years ago)
(m)
ok,gud evening all

Posted: at 6-04-2011 07:16 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 6-04-2011 11:13 PM (14 years ago)
(m)
you try well well Cheesy
Posted: at 6-04-2011 11:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 7-04-2011 09:33 AM (14 years ago)
(m)
na wa ooo.... Grin
Posted: at 7-04-2011 09:33 AM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions