LIVE CHICKEN PIE 4RM CHINA (Page 2)

Date: 07-04-2011 8:21 am (13 years ago) | Author: Jossy Donald
1 [2] 3 4 5 6
- jossy4reall at 7-04-2011 11:22 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 11:04 AM
Quote from: chicanorose on  7-04-2011 10:34 AM
i go help una deliver am
Deliver wetin?
No mind her she wan xyphone d thin

Posted: at 7-04-2011 11:22 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Dan_Fulani at 7-04-2011 11:26 AM (13 years ago)
(m)


Chicken pie from China?.... No thank you.
That can make you sick or kill you DEAD!

dan fulani
Posted: at 7-04-2011 11:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 7-04-2011 11:28 AM (13 years ago)
(f)
hmmmmmm! Spoilt pikins Huh?
Posted: at 7-04-2011 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Adikpe at 7-04-2011 11:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 11:19 AM
@chicanorose: Nice person like u,
Na so  1 woman dey complain 2 her hubby say since d hubby travel she no dey put oil 4 her pan again, say she need d hubbypie make she keep wit her n take am dey greece any time she wants. D hubby cum send it via ups n d diplomat incharge of delivery happens 2 b lady like chicanorose. She come carry d hubbypie go keep 4 her houx dey use as she like. when she come tire 4 am she come dey rent am 2 oda ladies. Na so 1 lady rent n she no return am back again, they no even c d lady again. D thin come lost n uptill date even as d man return he no fit perform again. Then d woman go find anoda man.
So go luk 4 anoda person man u go lost im pie no b me. Grin Grin Grin Grin



Hahahahahahhehehehehehhuhuhuhuhu  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 7-04-2011 11:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 11:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  7-04-2011 11:28 AM
hmmmmmm! Spoilt pikins Huh?

Who b d pikins here
I hope say u no dey refer 2 me Huh?

Posted: at 7-04-2011 11:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 7-04-2011 12:00 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 7-04-2011 12:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 12:08 PM (13 years ago)
(m)
Kessy abeg marry me make I buy u d car we pass Chicanorose own

Posted: at 7-04-2011 12:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 7-04-2011 12:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 12:08 PM
Kessy abeg marry me make I buy u d car we pass Chicanorose own


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
jealousy kessy look like ur class?Huh?Huh?Huh??
even the truck wey i first get, u no fit buy am

Posted: at 7-04-2011 12:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 7-04-2011 12:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 11:04 AM
Quote from: chicanorose on  7-04-2011 10:34 AM
i go help una deliver am
Deliver wetin?
the okuku pie of course

Posted: at 7-04-2011 12:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 7-04-2011 12:19 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 11:19 AM
@chicanorose: Nice person like u,
Na so  1 woman dey complain 2 her hubby say since d hubby travel she no dey put oil 4 her pan again, say she need d hubbypie make she keep wit her n take am dey greece any time she wants. D hubby cum send it via ups n d diplomat incharge of delivery happens 2 b lady like chicanorose. She come carry d hubbypie go keep 4 her houx dey use as she like. when she come tire 4 am she come dey rent am 2 oda ladies. Na so 1 lady rent n she no return am back again, they no even c d lady again. D thin come lost n uptill date even as d man return he no fit perform again. Then d woman go find anoda man.
So go luk 4 anoda person man u go lost im pie no b me. Grin Grin Grin Grin

see u!!!!!!!!! u fink say i dey colombi people property like uuuuuuuuuu

Posted: at 7-04-2011 12:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 7-04-2011 12:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 11:51 AM
Quote from: Sheree on  7-04-2011 11:28 AM
hmmmmmm! Spoilt pikins Huh?

Who b d pikins here
I hope say u no dey refer 2 me Huh?

see question o Huh?

una know na Huh?
Posted: at 7-04-2011 12:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 12:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  7-04-2011 12:32 PM
Quote from: jossy4reall on  7-04-2011 11:51 AM
Quote from: Sheree on  7-04-2011 11:28 AM
hmmmmmm! Spoilt pikins Huh?

Who b d pikins here
I hope say u no dey refer 2 me Huh?

see question o Huh?

una know na Huh?

u kno wetin
MECHIE ONU GI !!!!!!!!!!!!!!
EKWUKWANA OZO

Posted: at 7-04-2011 12:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 12:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Dan_Fulani on  7-04-2011 11:26 AM


Chicken pie from China?.... No thank you.
That can make you sick or kill you DEAD!

dan fulani


If no eat, oda pple go eat
u dey fear death?
weda u eat or not one ofcuz u must die and d pple wey eat am fit no die by den
But its better 4 u 2  so u fit say na im kill u Grin Grin
 

Posted: at 7-04-2011 12:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 7-04-2011 01:04 PM (13 years ago)
(f)
@ jossy same to u oooooooooo
 Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 7-04-2011 01:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 01:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  7-04-2011 01:04 PM
@ jossy same to u oooooooooo
 Tongue Tongue Tongue Tongue


Sheree dat 1 is ur package not meant 2 b shared wit any body so find sumtin better 2 wish me. Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-04-2011 01:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 7-04-2011 01:56 PM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 7-04-2011 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- RareJewel18 at 7-04-2011 02:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:34 AM
I prefer jossi-pie Grin Grin Grin Grin Grin Wink
no be when jossi come now u go run.
Posted: at 7-04-2011 02:47 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 02:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: RareJewel18 on  7-04-2011 02:47 PM
Quote from: kessybee on  7-04-2011 09:34 AM
I prefer jossi-pie Grin Grin Grin Grin Grin Wink
no be when jossi come now u go run.

She don dey run already

Posted: at 7-04-2011 02:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Fashalyn at 7-04-2011 05:09 PM (13 years ago)
(f)
@Jossy, No thanks am not hungry!!

Posted: at 7-04-2011 05:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 7-04-2011 07:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Fashalyn on  7-04-2011 05:09 PM
@Jossy, No thanks am not hungry!!

U will still need me when u are hungry

Posted: at 7-04-2011 07:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 6