Bro DAN=lets pray;
In JESUS name Am D'banj or skibanj like my Jamaican friends call me, Lord bcos am d KOKO MASTER, i've make u ma YORIYORI 2day, i rebuke all the spirit of MOGBONEFELIFELI in ma life, that is why i say OLURUNMAJE lord lead me not into temptation by searching for MINIMINIWANAWANA bcos na maleki get am...
Lord any body wey plan ma down fall ORI E O FOKASIBE, PASS ME YOUR LOVE, oh God so dat all the babes for facebook and naijapals go dey beg me say FEMZY, jeka KOLABO 4nofin DO ME bcos I DEY SHAYO sent forth your guidance angel to follow me BUMPER TO BUMPER bcos am a PARTY RIDER, ANY TIME WEN EVA, lord i dey see DANGER but with you by my side i know say WAHALA no dey, give us the grace to FLOG POLITICIAN KOBOKO, bcos DEM TOO DEY DO US OJORO and as we dey kidnap, God no lets us KIDNAP ALBINO oh God OPEN MA EYEZ to see my ERIMA bcos EGET AS E DEY DO ME God we dey wait for you and give us the grace to sing a great OYOYO and also a glorious dancing step to dance a glorious ALANTA & GALALA in JESUS name i pray................ AMEN...........





Posted: at | |