orezo at 28-12-2008 04:05 PM (16 years ago) (m) Must u know???
Posted: at 28-12-2008 04:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 04:12 PM (16 years ago) (m) I fit need the tin too now Posted: at 28-12-2008 04:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 05:08 PM (16 years ago) (m) Sey wetin... u be chick??? Na 4 only chicks ooh... Posted: at 28-12-2008 05:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 05:11 PM (16 years ago) (m) I fit enter set o Posted: at 28-12-2008 05:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dguy at 28-12-2008 08:30 PM (16 years ago) (m) damn this is too funny man!!!
please do not distract and keep discussions along line of topic - make proper use of capit Posted: at 28-12-2008 08:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wah oh.if na lyk dis na im be say people fo dey chop oven abiii. abeg no talk dat kind tin again.infact no let ya mama hear am she go cry and she go tink say she no succeed in training u.lol.u're rily funny Posted: at 28-12-2008 11:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pires07 at 28-12-2008 11:39 PM (16 years ago) (m) Segxiiiii and orezooooo. hmm
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 28-12-2008 11:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donmicheal at 29-12-2008 02:10 AM (16 years ago) (m) chia leave them alone make them dey enter set Posted: at 29-12-2008 02:10 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
segxi at 29-12-2008 03:45 AM (16 years ago) (m) Segxiiiii and orezooooo. hmm
yes, wetin happen o Posted: at 29-12-2008 03:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wow Posted: at 29-12-2008 04:11 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
baloo at 29-12-2008 06:54 AM (16 years ago) (m) ok ooo Posted: at 29-12-2008 06:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akxrech at 29-12-2008 11:10 AM (16 years ago) (m) Reply |
segxi at 29-12-2008 11:20 AM (16 years ago) (m) wetin b shit abi u no sabi laugh Posted: at 29-12-2008 11:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yinkusbaby at 29-12-2008 12:14 PM (16 years ago) (f) gud one,its d best way to cook................lol........... Posted: at 29-12-2008 12:14 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
myragonza at 29-12-2008 02:09 PM (16 years ago) (f) well...i tried the recipe and it was a success...but i can't remember how i did it though...i was high on ganja...
Posted: at 29-12-2008 02:09 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
femaadinho at 29-12-2008 03:07 PM (16 years ago) (m) maybe i would take ganja before trying d recipe since you took it and it was a success Posted: at 29-12-2008 03:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 29-12-2008 04:06 PM (16 years ago) (m) igbo na part of the recipe? Posted: at 29-12-2008 04:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 29-12-2008 04:36 PM (16 years ago) (m) no but myra take am and she get the recipe Posted: at 29-12-2008 04:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 29-12-2008 07:29 PM (16 years ago) (m) Igb weitn, make God ofbid you. that one high pass the wishkey o Posted: at 29-12-2008 07:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 29-12-2008 10:25 PM (16 years ago) (m) segxi, your head don dey touch Posted: at 29-12-2008 10:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |