A way to calm stubborn girlfriend (Page 5)

Date: 10-04-2011 3:45 am (14 years ago) | Author: FirstLady A
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- Deffney at 12-04-2011 03:50 PM (14 years ago)
(f)
hahaha

Posted: at 12-04-2011 03:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 12-04-2011 03:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:44 PM
jossy na true emejuru dey talk ooooo

Na me 2 of una dey gossip since when I commot abi
Aproko, Amibo, olofofo plus olodo na wetin una be
C una heads swell up like agege bread wey dey pure water

Ndi ile kerozini  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-04-2011 03:56 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 03:59 PM (14 years ago)
(m)
hehehehehehehehee...
umunwayi ndi ile kerozini... i like that.. Grin
Posted: at 12-04-2011 03:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 12-04-2011 04:07 PM (14 years ago)
(f)
wetin da meaning na...interpret am ooo

Posted: at 12-04-2011 04:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 04:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 12-04-2011 04:07 PM
wetin da meaning na...interpret am ooo
make i no tell... cos you vex more if i translate am... Grin
Posted: at 12-04-2011 04:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 12-04-2011 04:20 PM (14 years ago)
(f)
tell am..i no fit vex Cheesy

Posted: at 12-04-2011 04:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 12-04-2011 04:22 PM (14 years ago)
Quote from: Deffney on 12-04-2011 04:07 PM
wetin da meaning na...interpret am ooo

the meaning na
say you like dog style well well Grin Grin
but deffney na true or false .
Posted: at 12-04-2011 04:22 PM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 12-04-2011 04:25 PM (14 years ago)
(f)
aunty na lie e dey tell u ooooooooooo
they they insult all the females for here

Posted: at 12-04-2011 04:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 12-04-2011 04:26 PM (14 years ago)
(f)
@Emejuju..i no believe u ooo
but na false.....i like on...tafffff  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
u no fit win all na woman here ooo i dey tell u

Posted: at 12-04-2011 04:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 12-04-2011 04:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 04:25 PM
aunty na lie e dey tell u ooooooooooo
they they insult all the females for here

no worries my darling
soon i go tie him well well

Posted: at 12-04-2011 04:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 04:28 PM (14 years ago)
(m)
huh? Huh?
na who dem wan tie?
Posted: at 12-04-2011 04:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 12-04-2011 04:31 PM (14 years ago)
(f)
ur master yeye emejuju Cheesy

Posted: at 12-04-2011 04:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 12-04-2011 04:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 04:25 PM
aunty na lie e dey tell u ooooooooooo
they they insult all the females for here

Ur own personally na Ile Ukpaka
d CNN Naija Pals     Grin Grin Grin

Posted: at 12-04-2011 04:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 12-04-2011 04:34 PM (14 years ago)
(f)
before nko.
if e easy try to be NTA not to talk of CNN

Posted: at 12-04-2011 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 12-04-2011 04:36 PM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 04:25 PM
aunty na lie e dey tell u ooooooooooo
they they insult all the females for here

is that true ?
i don't think so
Posted: at 12-04-2011 04:36 PM (14 years ago) |
Reply
- AlphaOscar at 12-04-2011 04:39 PM (14 years ago)
(m)
Not bad.
Posted: at 12-04-2011 04:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 12-04-2011 04:39 PM (14 years ago)
Quote from: Deffney on 12-04-2011 04:26 PM
@Emejuju..i no believe u ooo
but na false.....i like on...tafffff  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
u no fit win all na woman here ooo i dey tell u

Ok thanks for the info,
i just want to no your best,
oya where the remaining once,
make una con talk una own,
deffney like on taffffffffff. next Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-04-2011 04:39 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 12-04-2011 04:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 04:34 PM
before nko.
if e easy try to be NTA not to talk of CNN

No worry ur self cuz no body dey drag am wit u
Na ur inheritance b dat Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 12-04-2011 04:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 12-04-2011 04:43 PM (14 years ago)
(f)
Chica Chicano Chicanoros i dey feel u oooo
Posted: at 12-04-2011 04:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 12-04-2011 04:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 12-04-2011 04:41 PM
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 04:34 PM
before nko.
if e easy try to be NTA not to talk of CNN

No worry ur self cuz no body dey drag am wit u
Na ur inheritance b dat Cheesy Cheesy Cheesy
Grin Grin Grin Grin
i still better pass u wey go inherit YEYE

Posted: at 12-04-2011 04:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10

Featured Discussions