Posted: at | |
| |||||
Quote from: jossy4reall on 11-04-2011 06:57 PM ROSEMARY kedu ka imere this one na serious confession o... Ejim naka na iwe adi ewezi gi ![]()
| |||||
shoo this one na toasting oooo, Replyjossy na in tongue you wan use toast rose ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 12-04-2011 11:21 AM shoo this one na toasting oooo, i suspect say the same psychiatric school una two from graduate.... jossy na in tongue you wan use toast rose ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 11:28 AM Quote from: emejuru on 12-04-2011 11:21 AM shoo this one na toasting oooo, i suspect say the same psychiatric school una two from graduate.... jossy na in tongue you wan use toast rose ![]() ![]() ![]() ![]() and na you graduate last ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 11:13 AM Quote from: jossy4reall on 11-04-2011 06:57 PM ROSEMARY kedu ka imere this one na serious confession o... Ejim naka na iwe adi ewezi gi ![]() Na small thing wey I talk dey make u cry? U 4 tell me say u don dey eye her since but u no know hw to tell am ![]() ![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
that one na so so cry him sabi, Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 12-04-2011 11:37 AM that one na so so cry him sabi, e m e j u r u!!!.. ![]() you no say i dey tell you... na play you call am.. i go just wound you one day... ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 11:29 AM ![]() ![]() ![]() ![]() C dis one u don dey carry ur shoulder up like say na u b queen of England Abeg closs dat ur 32 and half teeth make person c road joo ![]() ![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() bad belle troway troway I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 11:39 AM Quote from: emejuru on 12-04-2011 11:37 AM that one na so so cry him sabi, e m e j u r u!!!.. ![]() you no say i dey tell you... na play you call am.. i go just wound you one day... ![]() see mouth wey wan wound person, i never touch you,you don dey cry like say i don kill you,yeye.
| |||||
Quote from: jossy4reall on 12-04-2011 11:44 AM Quote from: chicanorose on 12-04-2011 11:29 AM ![]() ![]() ![]() ![]() C dis one u don dey carry ur shoulder up like say na u b queen of England Abeg closs dat ur 32 and half teeth make person c road joo ![]() ![]() ![]() ![]() this one na hide hide love oboy tell rose the main thing,no fear highest she go say no. and we go laugh you ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 12-04-2011 12:25 PM Quote from: jossy4reall on 12-04-2011 11:44 AM Quote from: chicanorose on 12-04-2011 11:29 AM ![]() ![]() ![]() ![]() C dis one u don dey carry ur shoulder up like say na u b queen of England Abeg closs dat ur 32 and half teeth make person c road joo ![]() ![]() ![]() ![]() this one na hide hide love oboy tell rose the main thing,no fear highest she go say no. and we go laugh you ![]() ![]() ![]() ![]() I kno say u dey crase but I no kno say e reach like dis ooooo Dis 1 na crase of highest order ![]() ![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 12-04-2011 01:23 PM Quote from: emejuru on 12-04-2011 12:25 PM Quote from: jossy4reall on 12-04-2011 11:44 AM Quote from: chicanorose on 12-04-2011 11:29 AM ![]() ![]() ![]() ![]() C dis one u don dey carry ur shoulder up like say na u b queen of England Abeg closs dat ur 32 and half teeth make person c road joo ![]() ![]() ![]() ![]() this one na hide hide love oboy tell rose the main thing,no fear highest she go say no. and we go laugh you ![]() ![]() ![]() ![]() I kno say u dey crase but I no kno say e reach like dis ooooo Dis 1 na crase of highest order ![]() ![]() ![]() ![]() dem say take small make you well, cus of greed you take over dose, now you yeye don much and e no go ever expire .
| |||||
jossy na true emejuru dey talk ooooo ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)