Misunderstanding... make una no eat me oo #Justsaying (Page 4)

Date: 11-04-2011 8:04 pm (13 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 3 [4] 5 6 7
- Kristiantus at 12-04-2011 12:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 12:56 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 12:45 PM
but i saw u kissed herrrrrrrr Angry Angry Angry Angry

u did? ... kris come here right now ..


but ooo omotoyo .. what are u doing with that guy in that dark corner? at this time of the night
u did.... Angry
wait oo.. solid, are you for me or against me?.. Angry
Posted: at 12-04-2011 12:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 12-04-2011 01:00 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-04-2011 01:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 01:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 12:51 PM
kiss ni kiss ko
you no go carry your wahala dey go?...
you want make i kiss you again with all this problem wey dey down... Angry
Posted: at 12-04-2011 01:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 01:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 12:51 PM
kiss ni kiss ko
you no go carry your wahala dey go?...
you want make i kiss you again with all this problem wey dey down... Angry
Posted: at 12-04-2011 01:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 12-04-2011 01:03 PM (13 years ago)
(f)
kiss who?Huh?Huh???
i see say u dey really smoke shit
na u get wahala
in fact u be akpa wahala

Posted: at 12-04-2011 01:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 12-04-2011 01:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 12:59 PM
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 12:56 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 12:45 PM
but i saw u kissed herrrrrrrr Angry Angry Angry Angry

u did? ... kris come here right now ..


but ooo omotoyo .. what are u doing with that guy in that dark corner? at this time of the night
u did.... Angry
wait oo.. solid, are you for me or against me?.. Angry

kriss u know say u be my guy? ... but when it comes to Chica me i dey provoke so no try am again
Posted: at 12-04-2011 01:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 12-04-2011 01:07 PM (13 years ago)
(f)
@solid_solid, where u c me for dark corner Huh? Huh? Huh? Huh? no just bring wahala for me oooooooo
Posted: at 12-04-2011 01:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 01:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 01:03 PM
kiss who?Huh?Huh???
i see say u dey really smoke shit
na u get wahala
in fact u be akpa wahala
Angry Angry Angry Angry
Posted: at 12-04-2011 01:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 01:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 01:07 PM
@solid_solid, where u c me for dark corner Huh? Huh? Huh? Huh? no just bring wahala for me oooooooo
nne, wetin you find go dark corner? Sad
Posted: at 12-04-2011 01:10 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-04-2011 01:11 PM (13 years ago)
(m)
Fight dey smell 4 here Grin Grin Grin

Posted: at 12-04-2011 01:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 12-04-2011 01:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 01:07 PM
@solid_solid, where u c me for dark corner Huh? Huh? Huh? Huh? no just bring wahala for me oooooooo

but that guy come hold u tight na . ....
tell am make he release u small make i dey see well
Posted: at 12-04-2011 01:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 12-04-2011 01:15 PM (13 years ago)
(f)
@kris, no just come home today oooooooooooo Angry Angry Angry

or else i will ask cynthia to beat you up Sad Sad Sad keep kissing Angry Angry Angry Angry
Posted: at 12-04-2011 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 12-04-2011 01:16 PM (13 years ago)
(m)
heheheheehhe .... kris u don get problem ... cynthia go beat u today
Posted: at 12-04-2011 01:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 01:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 01:15 PM
@kris, no just come home today oooooooooooo Angry Angry Angry

or else i will ask cynthia to beat you up Sad Sad Sad keep kissing Angry Angry Angry Angry
  Huh? Huh? :'(
shebi na ordinary practice now... where i go come sleep? Embarrassed
Posted: at 12-04-2011 01:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 12-04-2011 01:23 PM (13 years ago)
(m)
go sleep for gotter na
Posted: at 12-04-2011 01:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 01:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 01:23 PM
go sleep for gotter na
solid.... Angry
inshort, no dey talk to me again... Angry Angry
Posted: at 12-04-2011 01:27 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 12-04-2011 01:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 01:16 PM
heheheheehhe .... kris u don get problem ... cynthia go beat u today
C kris wey don dey cry already na im una wan make cynthia beat join
my hand no dey

Posted: at 12-04-2011 01:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 12-04-2011 01:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 01:27 PM
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 01:23 PM
go sleep for gotter na
solid.... Angry
inshort, no dey talk to me again... Angry Angry


ok come sleep for my garage  ....  but no touch my monkey  oooo
Posted: at 12-04-2011 01:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 12-04-2011 02:04 PM (13 years ago)
(f)
abi ooooooooo
na WWE dey go do

Posted: at 12-04-2011 02:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 12-04-2011 02:08 PM (13 years ago)
(m)
him and my monkey?
Posted: at 12-04-2011 02:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7