Misunderstanding... make una no eat me oo #Justsaying (Page 6)

Date: 11-04-2011 8:04 pm (14 years ago) | Author: Bode Moses
1 ... 3 4 5 [6] 7
- bodeniyi at 12-04-2011 04:09 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Fashalyn on 12-04-2011 02:22 AM
Bode Bode Bode!!! how many times i call u?
12 times I think
Posted: at 12-04-2011 04:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 12-04-2011 04:11 PM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:02 PM
Quote from: emejuru on 12-04-2011 03:59 PM
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 03:51 PM
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 10:51 AM
bode since lesbians na ur neighbors, dat means u na HOMO...........
I no dey make mouth, I no deny your accusation, but we go do exactly wetin emajuru talk.. me and you to be locked in a room.. 3hrs should be fine.

yes chicanorose time don reach,
no wearing of pant Grin Grin Grin Grin
why e be say na mad man talk dey always comot from your mouth... Angry

hehe you be first class mad man,
cus na only mad man dey think say, him head correct only .
Posted: at 12-04-2011 04:11 PM (14 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 04:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:06 PM
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:04 PM
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:02 PM
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:57 PM
kris u don KOLO finish

Kris no kolo and if you think say I don dey drink alomo, all na to settle the accusation case wey dey between us.. straight to my room, you go spell that HOMO wey you talk
hope say you sharpen your instrument well well... Grin
I no go answer that one too, she go come back come curse you for forcing her to go that room
heheheheheheheee... Grin
i wan see blood today... Grin
Posted: at 12-04-2011 04:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 12-04-2011 04:13 PM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 03:57 PM
Quote from: emejuru on 12-04-2011 03:56 PM
e be like say all of una ,
know una self b4 una come
join 9japal,cus una na bad bad people Grin
bia, onye arah... wetin you mean by that?

see your reasoning and answer your question.
when your yeye go expire krist?
Posted: at 12-04-2011 04:13 PM (14 years ago) |
Reply
- bodeniyi at 12-04-2011 04:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:12 PM
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:06 PM
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:04 PM
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:02 PM
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:57 PM
kris u don KOLO finish

Kris no kolo and if you think say I don dey drink alomo, all na to settle the accusation case wey dey between us.. straight to my room, you go spell that HOMO wey you talk
hope say you sharpen your instrument well well... Grin
I no go answer that one too, she go come back come curse you for forcing her to go that room
heheheheheheheee... Grin
i wan see blood today... Grin
hope say you no dey hematophobia in nature oo... cos enough blood go dey..
Posted: at 12-04-2011 04:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 12-04-2011 04:15 PM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:12 PM
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:06 PM
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:04 PM
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:02 PM
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:57 PM
kris u don KOLO finish

Kris no kolo and if you think say I don dey drink alomo, all na to settle the accusation case wey dey between us.. straight to my room, you go spell that HOMO wey you talk
hope say you sharpen your instrument well well... Grin
I no go answer that one too, she go come back come curse you for forcing her to go that room
heheheheheheheee... Grin
i wan see blood today... Grin

original mad man talk,
yeye in high place  Angry Angry Angry
Posted: at 12-04-2011 04:15 PM (14 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 04:18 PM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheeeeeee...
na wa oooo... Grin
Posted: at 12-04-2011 04:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 12-04-2011 04:19 PM (14 years ago)
for you oooooo
Posted: at 12-04-2011 04:19 PM (14 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 12-04-2011 04:21 PM (14 years ago)
(m)
you dey mad ni? Angry
Posted: at 12-04-2011 04:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 12-04-2011 04:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 12-04-2011 03:56 PM
e be like say all of una ,
know una self b4 una come
join 9japal,cus una na bad bad people Grin

i no say u no join me for that ur yeye talk
Posted: at 12-04-2011 04:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 12-04-2011 06:43 PM (14 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 12-04-2011 06:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 12-04-2011 09:46 PM (14 years ago)
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 04:48 PM
Quote from: emejuru on 12-04-2011 03:56 PM
e be like say all of una ,
know una self b4 una come
join 9japal,cus una na bad bad people Grin

i no say u no join me for that ur yeye talk

you number 1
Posted: at 12-04-2011 09:46 PM (14 years ago) |
Reply
- at 12-04-2011 09:47 PM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:21 PM
you dey mad ni? Angry

see mr mad ooooo
Posted: at 12-04-2011 09:47 PM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 13-04-2011 12:53 AM (14 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 13-04-2011 12:53 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 13-04-2011 09:13 AM (14 years ago)
(m)
Na wa for una ooo... na like this we go de dey?
Posted: at 13-04-2011 09:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 13-04-2011 09:32 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 12-04-2011 09:46 PM
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 04:48 PM
Quote from: emejuru on 12-04-2011 03:56 PM
e be like say all of una ,
know una self b4 una come
join 9japal,cus una na bad bad people Grin

i no say u no join me for that ur yeye talk

you number 1

u be mumu
Posted: at 13-04-2011 09:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 13-04-2011 11:17 AM (14 years ago)
hehehe see yeye from mr mumu
Posted: at 13-04-2011 11:17 AM (14 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 13-04-2011 11:27 AM (14 years ago)
(m)
na wa oo...
Posted: at 13-04-2011 11:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 13-04-2011 03:14 PM (14 years ago)
(m)
emejuju yeye + mumu= yemuyemu
Posted: at 13-04-2011 03:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 14-04-2011 01:33 AM (14 years ago)
(m)
ok Shocked Shocked Shocked
Posted: at 14-04-2011 01:33 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7

Featured Discussions