Posted: at | |
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
which bode? Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 12-04-2011 01:34 PM Quote from: solid_solid on 12-04-2011 01:16 PM heheheheehhe .... kris u don get problem ... cynthia go beat u today C kris wey don dey cry already na im una wan make cynthia beat joinmy hand no dey ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: solid_solid on 12-04-2011 01:37 PM Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 01:27 PM Quote from: solid_solid on 12-04-2011 01:23 PM go sleep for gotter na solid.... ![]() inshort, no dey talk to me again... ![]() ![]() ok come sleep for my garage .... but no touch my monkey oooo ![]()
| |||||
agberos Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:06 PM agberos ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 10:51 AM bode since lesbians na ur neighbors, dat means u na HOMO........... I no dey make mouth, I no deny your accusation, but we go do exactly wetin emajuru talk.. me and you to be locked in a room.. 3hrs should be fine.
| |||||
hehehehehehehehehehee... Replyyou wan spoil sumtin be dat ooo... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 03:54 PM hehehehehehehehehehee... I no go spoil anything.. na just for confirmation issues now.. no be so you wan spoil sumtin be dat ooo... ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() bode i talk am say u don dey follow go corner go dey tak ALOMO bitters I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
e be like say all of una , Replyknow una self b4 una come join 9japal,cus una na bad bad people ![]()
| |||||
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 03:55 PM Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 03:54 PM hehehehehehehehehehee... I no go spoil anything.. na just for confirmation issues now.. no be soyou wan spoil sumtin be dat ooo... ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 12-04-2011 03:56 PM e be like say all of una , bia, onye arah... wetin you mean by that? know una self b4 una come join 9japal,cus una na bad bad people ![]()
| |||||
kris u don KOLO finish ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 03:51 PM Quote from: chicanorose on 12-04-2011 10:51 AM bode since lesbians na ur neighbors, dat means u na HOMO........... I no dey make mouth, I no deny your accusation, but we go do exactly wetin emajuru talk.. me and you to be locked in a room.. 3hrs should be fine.yes chicanorose time don reach, no wearing of pant ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 12-04-2011 03:59 PM Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 03:51 PM Quote from: chicanorose on 12-04-2011 10:51 AM bode since lesbians na ur neighbors, dat means u na HOMO........... I no dey make mouth, I no deny your accusation, but we go do exactly wetin emajuru talk.. me and you to be locked in a room.. 3hrs should be fine.yes chicanorose time don reach, no wearing of pant ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:57 PM kris u don KOLO finish Kris no kolo and if you think say I don dey drink alomo, all na to settle the accusation case wey dey between us.. straight to my room, you go spell that HOMO wey you talk
| |||||
Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:02 PM Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:57 PM kris u don KOLO finish Kris no kolo and if you think say I don dey drink alomo, all na to settle the accusation case wey dey between us.. straight to my room, you go spell that HOMO wey you talk ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 04:04 PM Quote from: bodeniyi on 12-04-2011 04:02 PM Quote from: chicanorose on 12-04-2011 03:57 PM kris u don KOLO finish Kris no kolo and if you think say I don dey drink alomo, all na to settle the accusation case wey dey between us.. straight to my room, you go spell that HOMO wey you talk ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot