There is no mad dog there, na professional trained dogs
Posted: at | |
Quote from: chicanorose on 12-04-2011 10:57 AM jossy i been think say u dey okay, but na now i know say mad dogs bite u There is no mad dog there, na professional trained dogs Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
like you Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
I no wan tell dis forum say u dey act doggy b4 but since u wan jonse me make I show dem No b u b dis, can u deny it? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dat one na the dog wey u dey colombi for back yard I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
yes na that dog jossy dey do Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
God 4bid, na Kristiantus dey handle dem Reply![]() ![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
omo make una start to dey confess one by one Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
doggyyyyyyyyy post from douglasssssss poster Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
merry new talk and happy new talking, Replycongratulation ![]() ![]()
| |||||
@emejuru, he be like say u get headache for leg Reply
| |||||
the guy madness no get rival.... Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 12:30 PM @emejuru, he be like say u get headache for leg them just leave you from the place them lock ya mouth put b4 , i no blame you, you need exercise am, but i count 1, ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 12-04-2011 12:31 PM the guy madness no get rival.... see this cry cry common get out here, go clean ya noise b4 you come out again ![]()
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 12:30 PM @emejuru, he be like say u get headache for leg point of correction na leg ache be dat........![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
doggy style Reply
| |||||
all join ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 12-04-2011 12:25 PM doggyyyyyyyyy post from douglasssssss poster ![]() ![]() ![]() Atutu Boyoyo hw e dey do u naa?!!!!!! Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
@jossy, he be like say u don drink fermented urine Reply![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot