IS IT TRUE?
all comments welcomed!!!
Posted: at | |
Ugly girls are very tight 4 lack of guys. [/center][/b]IS IT TRUE? all comments welcomed!!!
| |||||
BRB Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
you be old man and you suppose respect yourself. which kind dirty joke be dis? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
you be old man and you suppose respect yourself. which kind dirty joke be dis? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
no comments................brb Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
the joke makes no sense and please post only sensible jokes, thanks Reply
| |||||
THIS IS NOT A JOKE. PLEASE LOOK FOR ANOTHER ROOM OR PROBABLY ANOTHER SITE TO POST THIS RUBBISH. ReplyLife is too short........ live right while you still can
| |||||
As for me sha... I think u might be right... But... Dis aint no joke... Reply
| |||||
*shaking head* rubbish Replylive....love....laugh.....
| |||||
all of una wey dey come back una dey fear the guy. make una talk una mind na Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
mehn u should retire and leave this site for pple younger than u Replyas old as u r u have such a nasty mind repent b4 u die or else na hell fire go be ur final destination
| |||||
was that supposed to a joke.though i disagree Reply
| |||||
Quote from: midasmanny on 30-11-2008 12:15 PM Ugly girls are very tight 4 lack of guys. [/center][/b]IS IT TRUE? all comments welcomed!!! tight where? ![]() ![]() pour small grease....the 6fo is done........ 2.0.
| |||||
i sabi dis guy nw...mmmm n junior and ada go dey talk say my papa dey office. not knowing say na naijapals hold their papa tight. Reply
| |||||
Quote from: abraks on 2-12-2008 06:58 AM i sabi dis guy nw...mmmm n junior and ada go dey talk say my papa dey office. not knowing say na naijapals hold their papa tight. na person papa oh ![]() ![]()
| |||||
rezimero... nna , i beg help me tell daddy make he no dey post dis kin thin now? small boy like me fit get convulsion o....., anyway abi na true wetin he dey talk? ... Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 2-12-2008 12:19 PM rezimero... nna , i beg help me tell daddy make he no dey post dis kin thin now? small boy like me fit get convulsion o....., anyway abi na true wetin he dey talk? ... thank GOD say you don gree say you be small pikin. because of you i go warn that old man make e no dey post this kind thing again. but next time take permission first b4 you read, you hear? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 2-12-2008 12:58 PM Quote from: kido123 on 2-12-2008 12:19 PM rezimero... nna , i beg help me tell daddy make he no dey post dis kin thin now? small boy like me fit get convulsion o....., anyway abi na true wetin he dey talk? ... thank GOD say you don gree say you be small pikin. because of you i go warn that old man make e no dey post this kind thing again. but next time take permission first b4 you read, you hear? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i hear you 'olori ebi' , but yu never answer the question na? na true the thin wey grandpa talk for forum? yu sef be agbaya, yu for warn me b4 i open am.... ![]() ![]()
| |||||
Rezi... Na true??? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot